Lyrics

Some dey take shayo oooo E Make dem don dey kolo Some dey take ganja E Make dem dey jisoro Some dey take anakuya E Make dem don dey kolo ye Some dey take cigarette Wey make dem dey jisoro If e no good for your brain, quit! (2×) If e no good for your health, quit Make you no go insane, quit Because if u enter market, my brother Dem no go fit even know u again oo Cenciman abeg u tell me where u dey Awuuuu... yaga yaga yo Cenciman abeg u tell me where u dey Awuuuu. ... yaga yaga yo Cenciman abeg u tell where u dey Awuuuu kwo ko e yaga yaga yo Some dey take shayo ooo E Make dem don dey kolo Some dey take cocaine E Make dem dey jisoro Some dey take monkey tail E Make dem don dey kolo ye Some dey take awakpa E make dem dey jisoro If e good for your brain, smoke (2×) If e good for your health, smoke If e good for your brain, smoke If e good for your brain, smoke Ina bani ayin... ane anya Gimme the rins now and the ganja Make I rub it on fling it on tapa tapa This ganja sef wey dey make my eye dey place Dis ganja sef wey dey make my eye dey straight The ganja sef wey dey make me feel fine Na e some people say make I leave the line ooo (E no fit na... e no reach... for where) Tell them Awuuuu kwo ko yaga yaga yo Cenciman abeg u tell me where u dey Awuuuu yaga yaga yo Cenciman abeg u tell me where u dey Awuuuu kwo ko yaga yaga yo Some dey take awakpa E make them don dey kolo Some dey take cocaine E make them dey jisoro If e no good for your brain, quit! (2×) If e good for your health, quit Make you no go insane, quit Because if u enter market, my brother Dem no go fit even know u again oo Cenciman abeg u tell me where u dey Awuuuu... yaga yaga yo Where u dey Awuuuu. ... kwo ko yaga yaga yo Where u dey Awuuuu Ekwe e yaga yaga yo Some dey take cocaine (Dat thing wey be like salt) Make dem don dey kolo Some dey take (Dat thing wey be like eh) Make dem don dey maga If e no good for your brain, quit! (2×) If e good for your health, quit Make you no go insane, quit Because if u enter market, my brother Dem no go fit even know u again oo Cenciman abeg u tell me where u dey Awuuuu... yaga yaga yo Cenciman abeg u tell me where u dey Awuuuu. ...kwo ko e yaga yaga yo Cenciman abeg u tell where u dey Awuuuu yaga yaga yo Some dey take Igbo ooo Make dem don dey kolo Some dey take ganja E Make them dey jisoro Some dey take cocaine oo E Make dem don dey kolo ye Some dey take cigarette E Make dem dey jisoro If e no good for your brain, quit! (2×) If e good for your health, quit Make you no go insane, quit Because if u enter market, my brother Dem no go fit even know u again oo Cenciman abeg u tell me where u dey Awuuuu... yaga yaga yo Cenciman abeg u tell me where u dey Awuuuu. ...e yaga yaga yo Cenciman abeg u tell where u dey Awuuuu kwo ko yaga yaga yo Where u dey Awuuuu... yaga yaga yo Cenciman abeg u tell where u dey Awuuuu kwo ko yaga yaga yo If e good for your brain, smoke If e no good for your brain, quit If e good for your brain, smoke If e no good for your brain, quit If e good for your health, smoke If e no good for your health quit Make u no go insane, quit And if e no good for your health, quit If e no good for your brain, quit If e no good for your brain, quit Quit!!!
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out