Music Video

Katapot
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Reekado Banks
Reekado Banks
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Reekado Banks
Reekado Banks
Songwriter

Lyrics

Reekado, yeah It's Don Jazzy Ye-ah-ah, ye! If dem like make dem fire katapot of envy Dem throw us bomb of jealousy Dem stand dey eye our progress See dem no fit put asunder Ye, eh If dem like make dem fire katapot of envy Dem throw us bomb of jealousy Dem stand dey eye our progress See they cannot stop our love, oh See no be me fine pass Oh, my pretty baby girl Still you stand by me Even though I make you vex Oh, why Why you love me like this? Tell me, why baby, why I deserve this, oh ah! My baby, baby ah, mm-mm-hm Mo gbó pé kíkankíkan ni, mó ń kánjú My baby, baby no dey kánjú Even when your friends' dem dey ránju As we dey good dem dey mo' ju You still respect my hustle I count on you, you no dey burst my bubble, eh Girl, there will be no me without you by my side How I want take survive? How I want live this life? Now only God go fit decide Na you wey dey burst my bololo dada (dada) Yeah, ahh If dem like make dem fire katapot of envy (of envy) Dem throw us bomb of jealousy (jealousy) Dem stand dey eye our progress (our progress) See dem no fit put asunder (asunder), yeah If dem like make dem fire katapot of envy (of envy) Dem throw us bomb of jealousy (jealousy) Dem stand dey eye our progress (our progress) See they cannot stop our love, oh (love oh) Oh, baby I'll tell the world, you're my lady Nothing dem fit do my lover They cannot put asunder, no, never I'm so happy, oh Na me and you forever, and the day after Oh, ooh, ooh Baby, dem no know (dem no know) Oh, we almost gave it up (gave it up) Oh, we never had it all (had it all) Baby, baby, dem no know (dem no know) Se bi aye lon' pariwo (pariwo) But baby, I love you gidigan (gidigan) Oh, ah-e-ah, ah Oh, ah-e-ah, ah If dem like make dem fire katapot of envy (of envy) Dem throw us bomb of jealousy (jealousy) Dem stand dey eye our progress (our progress) See dem no fit put asunder (asunder) If dem like make dem fire katapot of envy (of envy) Dem throw us bomb of jealousy (jealousy) Dem stand dey eye our progress (our progress) See they cannot stop our love, oh (love oh)
Writer(s): Michael Ajereh Collins, Ayoleyi Hanniel Solomon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out