Lyrics

Intro] Aaah Wooooooh No nananananana Didida didida da da Yunggreyc yunggreyc yunggreyc pon the mic Naija ninja ninjas storm the place Patoranking i get cuma Na pianop on the beat Say me now Everybody help me find chukwuma Mummy and daddy help me find chukwuma Everyday you dey make me cry chukwuma Kilode koma se mbai chukwuma aaiihh You carry sala girl sef dey go their way You nor get spec anyway na way Anything wey come you go just dey wail Hey hey hey hey hey hey Nor be wey chop my rice chukwuma You promise say you'll always treat me right chukwuma After everything wey i buy chukwuma Timbaland adidas louis v everything Boy you too dey follow girl chukwuma Na me sapele number one girl chukwuma Wetin you dey find when you get me chukwuma You nor get eyes Ola ti feri chukwuma You carry sala girl sef dey go their way You nor get spec anyway na way Anything wey come you go just dey wail Hey hey hey hey hey hey Everybody help me find chukwuma Mummy and daddy help me find chukwuma Everyday you dey make me cry chukwuma Kilode koma se mbai chukwuma Everybody help me find chukwuma Mummy and daddy help me find chukwuma Everyday you dey make me cry chukwuma Kilode koma se mbai chukwuma aaiihh You carry sala girl sef dey go their way You nor get spec anyway na way Anything wey come you go just dey wail Hey hey hey hey hey hey Patoranking again chukwuma Me love this girl em but me never chukwuma The girl them tell me all like adam odoma But me give them well well i cannot stop over Calm down dem dem dem dem How you so find the other girl to give ah them I yo picked up on the benjamin stop run That why me give baby other girl man Are you me rate The other girl na see dem face Girl na you me rate Anytime i whine them with Girl na you me rate Even when them dance come me place Are you me rate So baby Comot your eyes from the other girl them Baby eeee Dem dem dem oya dem dem Here me dance a bit No time the girl dem a call Dem say patoranking yes we want to ball Yeah if dem dey with me dem never dull I dey ready ready ready anytime wey me i come You carry sala girl sef dey go their way You nor get spec anyway na way Anything wey come you go just dey wail Hey hey hey hey hey hey Everybody help me find chukwuma Mummy and daddy help me find chukwuma Everyday you dey make me cry chukwuma Kilode koma se mbai chukwuma Everybody help me find chukwuma Mummy and daddy help me find chukwuma Everyday you dey make me cry chukwuma Kilode koma se mbai chukwuma aaiihh You carry sala girl sef dey go their way You nor get spec anyway na way Anything wey come you go just dey wail Hey hey hey hey hey hey
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out