Listen to Pamuregeji (feat. Sunkey) by Florocka

Pamuregeji (feat. Sunkey)

Florocka

R&B/Soul

2,367 Shazams

Credits

PERFORMING ARTISTS
Florocka
Florocka
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Akinwunmi Oluniyi Akiremi
Akinwunmi Oluniyi Akiremi
Songwriter

Lyrics

Over one million reasons I got to give Jehovah praise everyday If your eye don see the thing wey I see You go follow me jubilate As enemy dey plan ontop my matter Abasi dey blow dem enter gutter No fear anybody wey no be Godi Wey your shoki? chai Better start to believe in yourself Don't you ever give up on your dreams Permit nobody to run you down Respect yourself, ore mi joko o(rora joko) Ota re lo ni'soro (awon lo ni'soro) Padi mi mama pokunso(No) For the mean time Rora ba mi Pamuregeji Regeji regeji 'rege o Pamuregeji I say pending the time When promotion go come Rora bami Pamuregeji Regeji regeji rege o Pamuregeji Pamurege pamuregeji See some people in life, Dem mouth e be like Ebola Dem want make you kpai Dem go do dey talk dey do say na dem only dem Sabi pass, All na lie Na so so mistake, dem go dey see o Your future nko, dem no go believe o All dem Sabi na to run you down(run you down) Better start to believe in yourself Don't you ever give up on your dreams Mama jeki won run you down Respect yourself, ore mi joko o(rora joko) Ota re lo ni'soro (awon lo ni'soro) Padi mi mama pokunso (No) Rora do yourself a favour; Pamuregeji (Oya shoki) Regeji regeji 'rege o pamuregeji If you believe you're a winner o Pamuregeji Regeji regeji rege o Pamuregeji Oya let me see you put your hands up and jubilate Pamuregeji regeji regeji rege Lift your hands up ko komole A re ko mu'jo jo Pamuregeji regeji regeji rege o You see this life anything you put inside na wetin you go collect No over yarn, No hurry hurry Make u no go regret Shey you see, the rich getting richer Shey you see, the poor getting poorer, Shey you see, the happy getting happier Omo the choice na your own o Turn it up, turn it up ah No dey do like suegbe The name wey you call yourself Na e everybodi go dey call you oo Celebrate celebrate ah Ma ma woju anybodi, If you're happy and you know it Put up your hands and say Everybodi move to the centre Mnn step to the beat ah Bia nwokem everybodi follow da leader Pamu pamu Mnnn, Dance to da beat ah My broda biko dey shout o Pamuregeji Pamuregeji Pamuregeji regeji
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out