Lyrics

Wadup Oh nananana Oh oh Oh nananana Ale Ale Ale Ale Maginito Alhaji Tekeno Baby nisiru Who be Sikiru Say na your friend or your uncle Why him dey corner you Ehhh baby nisiru Who be Sikiru How come he dey buckle your bangle Kaishiru eh My eye na sharply And I dey see wetin e dey happen And am very capable Girl to show you love like no other The way you... And your body just dey... Say baby e falagada I nor go lie say I gbadu you Wadup Okay Even ambode B for the bar where the bar d dey D for the money man dangote E for eddy wine bar go dey, I say bar go dey Eh bar go dey 20,000 dollars say na club we dey In a club na my table all the girl d dey Fresh out na my mouth wey the AK dey I know Keshi na for abj the shege dey Cotonou na where the holo gbeke dey Everybody's money is mine na my aka Dress all white like am kkk Magana... I ball everyday like am Ben teke We too fly na for here the lekelekeleke dey Fresh out Baby nisiru Who be Sikiru Say na your friend or your uncle Why him dey corner you Ehhh baby nisiru Who be Sikiru How come he dey buckle your bangle Kaishiru eh My eye na sharply And I dey see wetin e dey happen And am very capable Girl to show you love like no other The way you... And your body just dey... Say baby e falagada I nor go lie say I gbadu you Fresh out OK now listen I just dey pity you Aka your money is mine is greeting you You following Olamide is gisting you You womi only when it's benefiting Your body bad I know the thing is sweetin you If I get money walai am deleting you What's going on between you and Sikiru Shey na sa Paul Chinedu and Nkiru Me am busy I have a party in imo Okay nice your money is mine in igbo Tekno and I are topping at the a list time Rich monk let the game pay this time Me am always on my phone playing everytime It's 2 in the morning let me save this time Aka your money is mine don blow this time Fresh out Baby nisiru Who be Sikiru Say na your friend or your uncle Why him dey corner you Ehhh baby nisiru Who be Sikiru How come he dey buckle your bangle Kaishiru eh My eye na sharply And I dey see wetin e dey happen And am very capable Girl to show you love like no other The way you... And your body just dey... Say baby e falagada I nor go lie say I gbadu you
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out