Listen to Teramo (feat. Ycee) by DNyra

Teramo (feat. Ycee)

DNyra

World

2,064 Shazams

Lyrics

Yea! Dnyra Yeah, yeah Men, it's your world Tinny!, achilla Head---line Every day for the hustle, one day for the hustler Abi no be so Yeah! Ehn nobody badder than Omo olope cache o gbawo o Yea!, you already know how the thing go o As i dey ball, i dey hustle, i dey pray make them sanwo o Cos, i never ready to go back to the ghetto oo Mummy want a house Daddy want a Girls dey find money They never ready for romance o Me self i want to ball I wanna cruz for porche o Live life no rush o Say, make i dey pop champagne oo Say, omo i go teramo o Teramo o, say i go teramo o Teramo o. say omo ayewo You go teramo o, teramo o Say, omo olope teramo o, teramo o Ycee Dem sef, you go dey teramo o Back then, won fewamo Now i get money. now you see me Killin show Everybody wanna see Dey wanna feel among Am like no no Ejo ewa bami' follow o Don't be callin on my phone Me nd my cheese all day We are about to solo o Its take a long time coming and you don't know Now we pop more pops on the Tuesday, omo everyday is a good day, av been on the beat, steady coming on a new wave
Writer(s): Temitope Benson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out