Lyrics

How you dey ur own so Why you like for show show Presidential convoy, when I land for malabo Man na head honcho I make am make dem panjo Elle way weh I high so No be lie boh, I just want for lay low When I wake up sharp sharp for morning Na your picture weh I di guech every morning Di make me feel oweh oweh eh Di make me feel oweh oweh eh eh eh eh Ma neighbour and ma friends sep sep for dem know me I get the juice, you want the thing you cam see me ee I make you feel oweh oweh eh I make you feel oweh oweh eh eh eh Bebe je t'aime a mourir ah Eh eh eh Ce toi et moi aujourd'hui Est-ce que ma ndolo complique Quand toi et moi ont dort, j'adore ça Ah ah ah Quand tu me fait bisou, j'adore ça Eh eh eh eh eh eh eh How you dey your own so Why you like for show show Presidential convoy Wen I land for malabo Man na head honcho I make am make dem panjo Elle way weh I high so No be lie boh, I just want for lay low Abeg no di talk tin weh u no fit do Abeg no di talk tin weh u no fit do Abeg no di talk tin weh u no fit do Abeg no di talk tin weh u no fit do Looking for a man for your whole life time All di one is a one night stand Any man dey for here na for find ei chance All di game, me I no di understand One man's peace and another man's trouble One take four and the other take double Na condition di make am njanga ei back ei bend All di over sabi make am you no fit learn Abeg wuna free me, ah wuna free me Abeg wuna free me, ah wuna free me But jealousy people dem go always di hate Nyang nyang shoe, wear na size 38 Enter club people dem just di crase Bebe je t'aime a mourir ah Eh eh eh Je toi et moi aujourd'hui Est-ce que ma ndolo complique Quand toi et moi ont dort, j'adore ca Quand tu me fait bisou, j'adore ca Eh eh eh eh eh Bebe je t'aime a mourir ah Eh eh eh Ce toi et moi aujourd'hui Est-ce que ma ndolo complique Quand toi et moi ont dort, j'adore ca Ah ah ah Quand tu me fait bisou, j'adore ca Eh eh eh eh eh How you dey ur own so Why you like for show show Presidential convoy Wen I land for malabo Man na head honcho I make am make dem panjo Elle way weh I high so No be lie boh, I just want for lay low.
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out