Lyrics

If you get drunk, e go be like say you don know enough And if you smoke grass, e go be like say you wan know a lot But I know something wey you no know at all Say to take time, you go make time, I talk am before-before Some people know say Say the drug for sorrow na attitude If you wait you, go soon find am say Good times go come around again Patience and goodluck Dem dey close like hair and skin If you love somebody Only to find say you no love them again And the fire wey dey burn don quench You no feel am again Well, me I know say the passion wey die Fit to rise again To take time you go make time I dey talk am again and again Some people talk say Say to wait na a waste, na pain If you try you, go soon find am say Good things go come and here to stay Patience and goodluck Dem dey close like hair and skin Some people talk say Say to wait, na a waste, na pain If you try you, go soon find am say Good times go come around again
Writer(s): Ashimi Ibrahim Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out