Top Songs By Shatta Wale
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Shatta Wale
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Charles Nii Armah Mensah
Songwriter
Lyrics
(Is Da Maker) Yeah champion
Them say we no be good oh
But ebe music we dey do oh
Rich game
Shatta matter
No be your matter
I dey rule them like Nana
Fa sɔɔ hɔ, me deɛ m'ada
Fire burn fake friends, m'aka
Fear bullet, don't fear gun
Jata dey come, them dey run
Where my girls dey? Make we have fun
Shake your bum bum bum
Your girl dey like me, no be my fault
Because I dey use condom
She say I be neat
You, you be thief
You do ah, you for brush your teeth
I buy am Designer, Gucci, Versace
But you, you dey buy Jolumi
What be your problem nothing informer
I still go dey run my Ghana
Ma paddy you chop?
You bath?
What you do for Shatta Wale?
You chop?
You bath?
Tell me
Ma paddy you chop?
You bath?
What you do for champion?
You chop?
You bath?
What you do for Shatta Wale?
Me I be business man, so I dey save for Eco-bank
Charlie me I no loose guard, see my money for my echolac
Like I go join ECOMOG
Fight for my country, charley I dwag
My music no dey bore
When I come stage, gimme applause
I no be Jesus Christ, so you no go fi nail me for the cross
Charley buulu ofuɔ
Do something, look for a job
I no be your saviour
So better look for your saviour
This be my area
I say Accra be ma area
You forget where you come from? Hehehe may be Liberia
Tsutsu migrator
Boy dey use vibrator
ABCDEFG and you want use calculator
Ah sha ney esha
Them bounce am from Malaysia
Charlie this be Humburg, don't tell me say this be Tunisia
Ma paddy you chop?
You bath?
What you do for Shatta Wale?
You chop?
You bath?
Tell me
Ma paddy you chop?
You bath?
What you do for champion?
You chop?
You bath?
What you do for Shatta Wale?
Shatta matter
No be your matter
I dey rule them like Nana
Fa sɔɔ hɔ, me deɛ m'ada
Fire burn fake friends, m'aka
Fear bullet, don't fear gun
Jata dey come, them dey run
Where my girls dey? Make we have fun
Shake your bum bum bum
Your girl dey like me, no be my fault
Because I dey use condom
She say I be neat
You, you be thief
You do ah, you for brush your teeth
I buy am Designer, Gucci, Versace
But you, you dey buy Jolumi
What be your problem nothing informer
I still go dey run my Ghana
Ma paddy you chop?
You bath?
What you do for Shatta Wale?
You chop?
You bath?
Tell me
Ma paddy you chop?
You bath?
What you do for champion?
You chop?
You bath?
What you do for Shatta Wale?
Saga them chop?
Them bath?
What them do for Shatta Wale?
Saga them chop?
Them bath?
Saga eh
Kofi Boat them chop?
Them bath?
What them do for Shatta Wale?
Them chop?
Them bath, hahahaha?
Salty them chop?
Dem bath?
What them do for?
Blade them chop?
Them bath?
What them do?
What them do at all?
Hhahahahahaha
Your shit be my hit
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah, Da Maker Da Maker
Lyrics powered by www.musixmatch.com