Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Magnito
Magnito
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Magnito
Magnito
Composer

Lyrics

Fresh Out As I get money eh... A.K.A Your money is mine Who dey... who dey.who dey Who dey... who dey.who dey Who dey... who dey.who dey Who dey... who dey.who dey Who run the world? girls Run the world girls Girls Who dey run the world, girls Ok na, who dey born pikin? girls Bring up pikin, girls Till e become King, girls Or become Queen, girls Who get back and front?...girls When dey have a quarrel with you, them go dey argue But dem go dey go back and forth... girls When they see a man dey like, dem go dey pretend But dem go dey go stand for front... girls Who born Governor?...Girls Like men wey get honour... girls Like draw soup, anytime you tell dem to eat dem go ask if you get ogbono Stephenie na orobo Na who dem dey always carry go koro... girls Who fit dress carry pink bag, blue shoe and their hair go carry gold colour Gold co-co Run, run the world, girls Fresh out Girls Who dey run the world... girls Who dey... who dey.who dey Who dey... who dey.who dey Who dey... who dey.who dey Who dey... who dey.who dey Fresh out Who dey like Make up, girls Same time dey like break up, girls Even if they are sleeping, hear say person dey talk about money dem go just wake up, girls If they dating anybody, dem see say e no get money dey go just take off, girls Who like selfie pass?...girls Some say dey sexy pass... girls When dem post on instagram, dem go dey count Which person like plenty pass... girls When dem dey with one another Dem go dey look which person dey expensive pass Oluchi dey wear slippers... girls Habiba dey wear snickers... girls Who dey say my man is gat a porsche, range and at the same time e get E-class Who dey run the world... girls Run the world.girls Girls Who dey run the world... girls Who dey... who dey.who dey Who dey... who dey.who dey Who dey... who dey.who dey Who dey... who dey.who dey Fresh out This girl wey I meet for Abakaliki Flyer than lekeleke. wadup (Rapsin hausa) Me I been like Toolz and Tonto Dikeh And shout out to my girls wey dey Mafoluku Especially the ones wey dey drive me loko Dem Orobo girls and there's one Isoko Come chill with me Shorty Oya ba mi joko I love Linda Ikeji coz she is doing it large... wad up Genevieve na my Nicki Minaj Who dey run the world... girls Fresh out Run the world.girls Girls Who dey run the world... girls Who dey... who dey.who dey Who dey... who dey.who dey Who dey... who dey.who dey Who dey... who dey.who dey Fresh out Who dey run the world... girls Run the world.girls Girls Who dey run the world... girls Who dey... who dey.who dey Who dey... who dey.who dey Who dey... who dey.who dey Who dey... who dey.who dey
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out