Lyrics

Sexual healing, sexual healing, Classic Yeah, Onetime One Time, One Time Burst Brain Yeah, Yeah, Yeah, Yeah Listen Omo E Don Tey Wey I Dey Don Buzz You You Know I'm Busy I Dey Hustle And Every Day, I Dey Think All About You You Know I Miss You Baby I Dey Tell You I Just Wanna Romans Your Body Romans Your Body Forget Laureata, I Need Your Loving Baby, I Need Your Touching Baby You're Sweeter I Wanna Have You Every Day But You're Bad For My Liver Ahh, Ahhhh, And When I Get This Feeling I Want, Sexual healing, Sexual healing So Baby Boy I'm Coming Over, Over, Over I Tell You Say My Baby Me I'm Coming Over, Over, Over You Got Me Coming Over, Over, So Baby Me I'm Coming., Over, Over, Over Ahh Labalabalaba Eyeahh. X 8 INTERLUDE Mama Jam Jam, Wetin Happen Na? You Dey Para Oh? Omo Make You Forget Philomena If I Give You Body You Go Craze Oh Me Go Give You Anything If You Say So No Baga Or Nobody Wey Go Say Yo Oh No Hustle Me Dey Give You Greenlight Tonight Is All About You (Ah Aww) Spend All My Money On You Baby It's Crazy I'm All Over You (Aww) Baby You're Sweeter I Wanna Have You Every Day But You're Bad For My Liver Ahh, Ahhhh, And When I Get This Feeling I Want, Sexual healing, Sexual healing So Baby Boy I'm Coming Over, Over, Over I Tell You Say My Baby Me I'm Coming Over, Over, Over You Got Me Coming Over, Over, So Baby Me I'm Coming., Over, Over, Over Ahh Labalabalaba Eyeahh. X 8
Writer(s): Tiwatope Savage, Fatilen Biam Jr, Samuel Akano Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out