Listen to Fake Jersey by Teni

Fake Jersey

Teni

48,176 Shazams

Lyrics

Oh uh woh Uhhhh yea Oh ohh Dr Dolor Entertainment Wan ni mo wo fake jersey Sho mo age mi? Tin ba binu ma won fake Gucci Ko de ko anybody Wan ni mo wo fake jersey Sho mo age mi? Tin ba binu ma won fake Gucci Ko de ko anybody Uh yeaa I go to Nike website They say the jersey don sell out yea I call Emeka for Iyaba Emeka tell me say the jersey na 2500 I say Emeka gimme 1500 Emeka say No madam, I go give you for 2k yoyo I say Emeka Oh no no no Wan ni mo wo fake jersey Sho mo age mi? Tin ba binu ma won fake Gucci Ko de ko anybody Wan ni mo wo fake jersey Sho mo age mi? Tin ba binu ma won fake Gucci Ko de ko anybody Oh uh oh I remember '98 (98) Oliseh score the goal (Oliseh score the goal) I remember '94 (Oh yeah) Yekini head the ball I can't come and kill myself I can't come and go and die Wetin dey the Gucci sef Wetin dey the thing sef I no fit forget Finidi oh (Finidi oh) I no fit forget Yekini o (Yekini oh) I no fit forget Omokachi o (Omokachi) I no fit forget Okocha o (Okocha oh)
Writer(s): Osadolor Nate Asemota, Chisom Obinna Onyeke, Teniola Atinuke Apata Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out