Lyrics

Your worst enemy go be your best friend Every night and day we dey think our daily bread You never can tell who go be your best friend You never can tell when this world he go end She make we yarn about the one june 12 We be say them kill people before the 12 Abi na the one of clifford Orji Oh Cannibal man when dey chop man body Oh Another one happen inside ajegunle Burning and killing to become baale Oh plenty woman when carry belle Omoge them make them begin they fear If i say O, you say P another man say C Omo na you sabi If i say O, you say P another man say C Omo na you sabi I Say them burn man, dem kill man o For inside Ajegunle I say the burn house the steal land o For inside Ajegunle. I Say them burn man, dem kill man o For inside Ajegunle I say the burn house the steal land o For inside Ajegunle. Something happen for inside Mile 12 Wey go make we all Nigerians come Interfere Something happen for inside Mile 12 Wey go make we all Nigerians come Interfere Nursery student make e go learn Omo na im them kill oh Make we no yarn Nursery 1 oh make e go learn Omo na im them kill oh Make we no yarn Eh we dey happy for democracy While some useless ones them Dey demo dey craze Eh we dey happy for democracy While some idiot ones them dey Demo dey craze My brother, eh na useless world Wey man go live and man go die go Eh, na useless world Wey man go live and man go die go I say them burn man Them kill man o For inside Ajegunle I say them burn house Them steal land o For inside Ajegunle I say them burn man Them kill man o For inside Ajegunle I say them burn house Them steal land o For inside Ajegunle After secondary school My friend go Kaduna E go Kaduna E go serve Oga After 20 years e don dey serve Oga Make e travel go village oh Go see him papa Tell papa say im don become Oga Tell papa say I don become Oga See papa finish enter Kaduna See mama finish enter e dey go Zamfara As my friend reach o, ife eme My brother go, ebelebe gbuo My friend reach o, ife eme My brother go, ebelebe gbuo Them carry trailer Them land for our land Wetin we see, human dead body Wetin China see, human dead body Wetin my brother them see, human Dead body When papa reach oh see him pikin Oh E halla say, ife eme E halla say, Ebelebe egbuo Nwanem ewo, ife eme. I say them burn man Them kill man o For inside Ajegunle I say them burn house Them steal land o For inside Ajegunle I say them burn man Them kill man o For inside Ajegunle I say them burn house Them steal land o For inside Ajegunle
Writer(s): Mackenzie Johnson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out