Lyrics

Sometimes I just dey ask myself how we ended up here If it's us against the whole wide world sef we still go dey here Cos you still my baby If you cry I go cry with you Even if you tell a lie, me I no dey shy me I still go side with you I go always ride with you How I fit to lie? And what dey shock me be Say I thought Life could be good on my own I no dey barb how you take over my heart, mind and my soul You for tell me Or Show me How wey you fit do that Must be Something I don't even know but You bost my mind No be anybody wey go fit do that tin You bost my mind I no even know how you dey fit do that tin Yeah Deep breathe baby girl sekkle down Your body too dey bounce don't know what you on about I see your waist o I see your waist And I dey try figure what you trynna say Not too good with mixed signals Omoge I don't know what to do with your energy So let's pause Mommy pump the brakes but don't stop Slow down cos you on a roll now When you already know now So let's pause Mommy pump the brakes but don't stop Slow down cos you on a roll now When you already know I don't even know but You bost my mind No be anybody wey go fit do that tin You bost my mind I no even know how you dey fit do that tin Yeah If it's us against the whole wide world sef we still go dey here We still go dey here (I don't know what to say) Mmm you dey gimme something chale something wey Nobody fit replace And I never felt this way Tell me how dey do am cos I no dey barb why I dey craze like this I no go fit to explain Oh yeah Oh yeah yeah Oh yeah oh yeah You bost my mind No be anybody wey go fit do that tin You bost my mind I no even know how you dey fit do that tin Yeah
Writer(s): Bryan Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out