Lyrics

Eni ire ba wun ko na, (Yo Rexxie on this one) Ire wunmi mo na (I be the girl dem sugar, mo na) Olorun orimolade ni bo ni oju re wa I need one transaction wey go change my whole life Because me i no won suffer any more As you dey bless me make you just dey bless me more oh Na me know when my shoe dey pain me for leg oh If monkey dey sweat oh brother how you wan know oh Oun ni Bata mi shey'n dun Koko ka Mo ni bo ba lowo ni omo mi mo wa ga So I say baba, I no wan fall my family hand So no fall my hand at all at all So I say baba, I no wan fall my family hand se So no fall my hand at all at all Plenty pressure wey man dey face oh The situation e fit make man craze oh But no struggle, No success, Won ti Sha ki le But me brother hustle no fit kill anybody (e no fit kill anybody) Na me know when my shoe dey pain me for leg oh If monkey dey sweat oh brother how you wan know oh Oun ni Bata mi shey'n dun Koko ka Mo ni bo ba lowo ni omo mi mo wa ga Eni ire ba wun ko na Ire wunmi mo na Eni ire ba wun ko na Ire wunmi mo na So I say baba, I no wan fall my family hand So no fall my hand at all at all Oun ni mo shey ni pe baba, I no wan fall my family hand se So no fall my hand at all at all Olorun orimolade ni bo ni oju re wa I need one transaction wey go change my whole life Because me i no won suffer any more As you dey bless me make you just dey bless me more oh E get as e dey do me for body Blessings coming, am feeling it Eeye iye Hanannna Eh So I say baba, I no wan fall my family hand So no fall my hand at all at all Oun ni mo shey ni pe baba, I no wan fall my family hand se So no fall my hand at all at all Eni ire ba wun ko na Ire wunmi mo na Eni ire ba wun ko na Ire wunmi mo na So I say baba, I no wan fall my family hand So no fall my hand at all at all Oun ni mo shey ni pe baba, I no wan fall my family hand se So no fall my hand at all at all
Writer(s): Chisom Ezeh, Ephraim Bababo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out