Lyrics

Ahh ayy, whatever, young deep on the beat, ha ha ha, erriga from the streets Oprupe back off, no complain, no complain, no complain God has come from heaven to take over your brain, emkay chapter 2, ooh Oh no, everybody smile for me Na na na na na Smile for me Na na na na na (ok) Oya shine your 32 (ok) Now my new joint be this, no be mama put Nah dance oh, omo ele shake baka put Now oluwa make am blow, we no waka put Empty pocket, but now money don't yakpa put Na snowman dem my back, no be eczema or ringworm erigga i dey talk anyhow So wear better dollop, cause all my lines dey shock So much itchy go feel say your AC no deh work Or you no on Jah Jah, make your boy larger Block people girlfriend for wall like Bibi Chacha If na wahala you deh find, end our story Before we double am like the arrows when they warri No complain, complain God has come from heaven to take over your pain Oh no, everybody smile for me Smile for me (nyan nyan nyan nyan) Oya shine your 32 (nyan nyan nyan nyan) Oh no, see (nyan nyan nyan nyan) Everybody say (nyan nyan nyan nyan) Ha oya shine your 32, wetin you dey do This kin talent wey God give me i go make you smile oh I no go make dem frown oh cos this na my work oh Put my work na to sing oh and i must to make them smile oh Hey i, you and cheque, everybody dance win deck I go make unna dey jolly, i go make unna dey happy I go make unna dey jump body, scatter body Like say you jack body and like say you jack many body and your body oh No complain, complain God has come from heaven to take over your pain Oh no, everybody smile for me Smile for me (nyan nyan nyan nyan) Oya shine your 32 (nyan nyan nyan nyan) No complain, complain God has come from heaven to take over your pain Oh no, everybody smile for me Smile for me (nyan nyan nyan nyan) Oya shine your 32 (nyan nyan nyan nyan) The way we get e dey hot, I sure say you sick Play 1 baby and get the lines when it kick Go do lay far, who no leave am near your cheeks Simping for your girlfriend phone, delete am quick Before she smile for me, i carry I'm go blast You dey call she no dey pick, me and her dey blast I no go fit ever cast i sleep for man polo Cause lyrically I dey worry men like gonor Na speed i dey tear dey come, no barrier guide The last rapper when smart and dey career die Aboki give me soda, it's like my hands no clean The way i take dey kill young t, e no go delete my pin Oh mad gon, i go kolo tey New money everything, even the polo dey No complain, complain God has come from heaven to take over your pain Oh no, everybody smile for me Smile for me (nyan nyan nyan nyan) Oya shine your 32 (nyan nyan nyan nyan) No complain, complain God has come from heaven to take over your pain Oh no, everybody smile for me Smile for me (nyan nyan nyan nyan) Oya shine your 32 (nyan nyan nyan nyan) Yeah, you already know what it is men This is your boy erigga, new money ak paper boy men This is new money up for the building men 2012 forever man Ok, alright You know This is the street right here man, every girl is shanterelle The streets want chicken dem no want ice fish man
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out