Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Patoranking
Patoranking
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nwamonye Ikemefuna Klem
Nwamonye Ikemefuna Klem
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Akwuba Charles Ugochukwu
Akwuba Charles Ugochukwu
Producer

Lyrics

Come on, come on, come on, come on baby Eh come over baby You know say me want you baby Come over baby O di genge, o di genge (eh o di genge) O di gengele, o di genge oh (eh o di genge) See that erima wey just wole wa ah (eh o di genge) E remind me of sexy Shalewa eh (eh o di genge) Omo the way you look oh, baby I'm impressed oh (eh o di genge) I dey like girl's wey get wetin I fit press o (eh o di genge) Lenge lenge o, lenge lenge o Lenge lenge oh (lenge lenge) Lenge lenge o, lenge lenge o Lenge lenge oh (lenge lenge) This kind lenge lenge is different oh Lenge lenge oh (lenge lenge) Lenge lenge carry front and back like opelenge (lenge lenge) Please you, please you, please you (o mama mama) Me wanna kiss you, kiss you, kiss you (o mama mama) Because you carry lips, lips, lips like Angelina This your hips, hips, hips like Angelina (like Angelina) As I dey so, I don tipsy, so I misbehave, na mistake e-oh I dey catch my trips, the way shake the waist, e don grade o Come on, come on, come on, come on baby (Whaya say) Eh come over baby O di genge, o di genge (eh o di genge) O di genge le, o di genge oh (eh o di genge) See that erima whe just wole wa ah (eh o di genge) E remind me of sexy Shalewa eh (eh o di genge) Omo the way you look oh Baby I am impressed oh (eh o di genge) I dey like girl's wey get wetin I fit press o (eh o di genge) Lenge lenge o, lenge lenge o Lenge lenge oh (lenge lenge) Lenge lenge o, lenge lenge o Lenge lenge oh (lenge lenge) This kind lenge lenge is different oh Lenge lenge oh (lenge lenge) Lenge lenge carry front and back Like opelenge (lenge lenge) Ichaka, ichaka, ichaka (ichaka) Ichaka, ichoko, ichaka (ichaka) Ichaka, icheke, ichaka (ichaka) Ichaka, ichucku, ichaka (ichaka) Ichaka, ichaka, ichaka (ichaka) Ichaka, ichoko, ichaka (ichaka) Ichaka, icheke, ichaka (ichaka) Ichaka, ichucku, ichaka (ichaka) This kind lenge lenge is different oh Lenge lenge oh (lenge lenge) Lenge lenge carry front and back Like opelenge (lenge lenge) Come on, come on, come on, come on baby (Whaya say) Eh come over baby Eh o di genge Eh o di genge Eh o di genge Eh o di genge Lenge lenge o, lenge lenge o Lenge lenge oh (lenge lenge) Lenge lenge o, lenge lenge o Lenge lenge oh (lenge lenge) This kind lenge lenge is different oh Lenge lenge oh (lenge lenge) Lenge lenge carry front and back Like opelenge (lenge lenge)
Writer(s): Ikemefuna Nwamonye, Patrick Nnaemeka Okorie, Charles Ugochukwu Akwuba Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out