Lyrics

Aha! Stepsy on the Console Yeah You know I got to tell this whole story It's a true story Yeah (yeah yeah) I know una dey feel my beat right now Wetin I wan yarn different right now Look at my life on different angle The courses, events on a chain reaction yo! No matter what, men must whack If I work so hard I swear I no go lack This life na real jungle (jungle) Even if it rains the rule is we must struggle yo! No be by might nor power (yeah) No be grii grii no be gra gra (nah) Look for what you seek in time Pray hard, you go get what you desire Your life is full of ups and downs Er'day we see peeps smile and frown Work your way straight uptown No do merry-go-round and I'm out now! Say I dey fresh like this I dey fine like this Omo you know the story now See them, wey been laugh me Them wey been mock me Happy to know me now Omo our blessings no go Sour sour sour sour leh! Omo na the Oluwa power power power power leh! One day, gala hawker fit push Rolls Royce Even pure water trader no fit shout above him voice Cos life will keep changing Life grows in stages Life is not ugly e get different phases I know the dues I owe I know the rules I made I know the milestones I know choices I made I'll be moving on the right side Not the wild side Keeping my eyes open focusing the right side As Oluwa dey by my right side Nothing I go lack if I work for it Now I don dey see myself on the bright side I gotta thank God cuz his hands on it Say I dey fresh like this I dey fine like this Omo you know the story now See them, wey been laugh me Them wey been mock me Happy to know me now Omo our blessings no go Sour sour sour sour leh! Omo na the Oluwa power power power power leh! I know I can Be what I wanna be If I work hard on it I'll be where I wanna be Yo! No be my fault I dey see the sunshine Insha Oluwa what's mine is all mine I'm on the apex I dey see things clear My future so bright and it's crystal clear And my fame is near Na me dem dey cheer Nowadays the rules I made na him dem dey adhere Cuz even jealousy cannot ignite the fire that's part of me I walked a million miles to get where I stand in history God blessed me, nobody can take it Even though you go to babalawo, nobody can curse me Yes of course I no dey lie If y'all doubt me, Make you try me Call me on your mirror, its not gon find me See olurun you dey my side And I know say you be my guide Never ever I know no fear Yeah I'm taking over this year! Say I dey fresh like this I dey fine like this Omo you know the story now See them, wey been laugh me Them wey been mock me Happy to know me now Omo our blessings no go Sour sour sour sour leh! Omo na the Oluwa power power power power leh! Say I dey fresh like this I dey fine like this Omo you know the story now See them, wey been laugh me Them wey been mock me Happy to know me now Omo our blessings no go Sour sour sour sour leh! Omo na the Oluwa power power power power leh!
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out