Listen to Credit Alert (Hustler's Prayer) (feat. Vybz) by Chimason

Credit Alert (Hustler's Prayer) (feat. Vybz)

Chimason

Afro-Pop

486 Shazams

Lyrics

Oh lord give me credit alert wey go change my condition for life (Chimason for you) Give me credit alert wey go cure my poverty for life (They call me Vybz o) The kind money wey me wan get, Me i no know how many zero wey e wan get Sixty trillion ringget, no be networth omo na ordinary asset Wetin i wan buy no dey market, See me for forbes list top ten, The kind money wey dey stop all nonsense Wetin i wan buy no dey market, See me for forbes list top ten, The kind money wey dey stop all nonsense Eledumare wire me oh money wey no dey purge Belle, money wey no dey, money wey no dey purge belle Eledumare wire me oh money wey no dey purge Belle, money wey no dey, money wey no dey purge belle Eledumare wire me oh Credit alert wey go change my condition for life Oh lord give me credit alert wey go cure my poverty for life Give me credit alert wey go change my situation for life Oh lord give me credit alert wey go cure my poverty for life Baba na person wey wear shoe know where e dey pain am o Frog no dey jump for day time if something no dey pursue oh ehen My account dey cry baba, oluwa make you wipe my tears away Put a smile upon my face Eledumare wire me oh money wey no dey purge Belle, money wey no dey money wey no dey purge belle Eledumare wire me oh money wey no dey purge Belle, money wey no dey money wey no dey purge belle Eledumare wire me oh Credit alert wey go change my condition for life Oh lord give me credit alert wey go cure my poverty for life Give me credit alert wey go change my situation for life Oh lord give me credit alert wey go cure my poverty for life Wetin i wan buy no dey market, See me for forbes list top ten, The kind money wey dey stop all nonsense Wetin i wan buy no dey market, See me for forbes list top ten, The kind money wey dey stop all nonsense Baba answer oluwa make you answer, shey you hold my aza oh Abeg make you wire o (It's NoLimitz) Amen!
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out