Lyrics

When you hear my gbedu you must dance and loosy control Every morning I dey thank Jah for the blessings that are coming Pe moji mo de lowo mo de lenu I thank God for the money oh I came through out the lungu from the ghetto but it's all story I Dey ball with wizkid Davido and I hang with Don Jazzy oh Oya gbefun Anybody come wey dey front If you go dey look uche face Make you know your lane dey your lane No go do pass yourself know yourself Onoh noh noh noh When I come through for domot Onoh noh noh noh All the haters dey comot As you see me no be say na for TV I look better in person, you go wan chop like bolognese Kpa kpa di kpo kpo I dey kule be like Limpopo Kpa kpa kpa di kpo kpo My enemy dey nod home goal Oya gbefun Anybody come wey dey front If you go dey look uche face Make you know your lane dey your lane No go do pass yourself know yourself I don chop I don full brekete You dey there you dey chop pelebe All my haters Dem go chop kelebe Iya risi risi Oya loosy loosy... control Make you dance Make you loosy Iya bisi bisi Oya loosy loosy When you hear my gbedu you must dance and loosy control
Writer(s): Daniel Kayode Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out