Lyrics

Oh na na na Vibe king (leleyi) If you have a question indicate Waka Waka is parabulating No be today you dey underrate Shebi monipe ke duro dede I see the blessings concentrate Towo bade Ama shano wole Who be that stand gidigba All of my ladies stand gidigba Mummy and daddy stand gidigba Shano wole ko stand gidigba Everyday is a blessing So I get down my knees and ask for more (Baba God give me more) What you see can be deceiving Kehinde leri dudu taye leri pupa So we argue You be thief (I no be thief) You be rogue (I no be rogue) You dey steal (i no dey steal) You be robber (I no be robber) You be arm robber (I no be arm robber) Argument Somebody don Carry something wey belong to another person oh no no No be today you dey underrate Shebi monipe ke duro dede I see the blessings concentrate Towo bade Ama shano wole Who be that stand gidigba All of my ladies stand gidigba Mummy and daddy stand gidigba Shano wole ko stand gidigba Jeje Waka for Lagos (ole ole) Eko akete shawa no be Titus We dey hustle to turn up Omo aye kosoro Police go come wetin you Carry You go reach station So we argue You be thief (I no be thief) You be rogue (I no be rogue) You dey steal (i no dey steal) You be robber (I no be robber) You be arm robber (I no be arm robber) Argument Somebody don Carry something wey belong to another person oh no no No be today you dey underrate Shebi monipe ke duro dede I see the blessings concentrate Towo bade Ama shano wole Ah Argument (The end)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out