Lyrics

Aye Kan lowa padi mi Shongbomi make dem no tell you sey e go easy na titi won bimi I no wan grind till I'm fifty no no oh Mo Kan feh Lowo Lowo plenty plenty I say na plenty money Plenty faaji Nobody knows,when the other go blow Shashe shashe loma shashe gbowo Getting money make we never go broke a When money drop make you gbebody jho Nobody knows when the other go blow Shashe shashe loma shashe gbowo Getting money make we never go broke a When money drop make you gbebody jho We're getting so dope getting so high Seven zeros you know numbers don't lie Fight for the money like manny Pacquio You're looking for me While I'm looking for cash If it's not money don't say me good morning Na money fit Dey make your love of my life get horny Cos when money drop life is sweeter than honey Hustle to momo Yoruba speaking foreign I've been thinking all the days I never blow Back when we started all this ladies no go show Won ni ten ba pana say my glory no go glow But now we getting drowning here it's money overflow Owo ti pooju paparazzi poju Shine brighter like diamond,won ni noti tanju Ati gbe posi wole when dey see me Trouble Getting money getting fame I'm a double trouble (Trouble) Omotoshon Omotoshon on on Fibadi yen gbon oh I swear you carry gan Oh my God oh Ibadi na mad thing Carry all my feelings O banging Issa madting Lori dining Koni funny know me breda Till the morning But I'm all about my money I gat pause the faaji Nobody knows when the other go blow Shashe shashe loma shashe gbowo Getting money make we never go broke a When money drop make you gbebody jho Nobody knows,when the other go blow Shashe shashe loma shashe gbowo Getting money,make we never go broke a When money drop make you gbebody jho Rich niggars like me never go broke I'm a get this bigger money on a solo This life is yolo Live am to the fullest on a low low Rich niggars like me never go broke I'm a get this bigger money on a solo This life is yolo Live am to the fullest on a low low Aye Kan lowa padi mi Shongbomi make dem no tell you sey e go easy na titi won bimi I no wan grind till I'm fifty no no oh Mo Kan feh Lowo Lowo plenty plenty I say na plenty money Plenty faaji Nobody knows,when the other go blow Shashe shashe loma shashe gbowo Getting money make we never go broke When money drop make you gbebody jho Nobody knows when the other go blow Shashe shashe loma shashe gbowo Getting money make we never go broke When money drop make you gbebody jho We're getting so dope and we getting so high Seven zeros you know numbers don't lie Fight for the money like manny Pacquio You're looking for me while I'm looking for cash If it's not money don't say me good morning Na money fit dey make your love of my life get horny Cos when money drop life is sweeter than honey Hustle to momo yoruba speaking foreign Nobody knows,when the other go blow Shashe shashe loma shashe gbowo Getting money,make we never go broke When money drop make you gbebody jho Aye Kan lowa pady mi don't dull me We gat to make this money to the money Quit sleeping
Writer(s): Oladipo Kolade Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out