Listen to Belly Dance (feat. Benkay) by Cossy

Belly Dance (feat. Benkay)

Cossy

Dance

Lyrics

Ouhhh ouhh Cossyweydeysingsong dey here so ah And im chilling with the real vibes hear m so Baby, where you dee Make you come, make we chill make we dance Say the money dee For the holiday We go party, we jam all night For the money dee I no go lie, make we relate my wife Me i no go lie, make we relate Baby i know you drunk now Abeg you make you no de bother I beg you leave you number I go call you, make you answer Where my baby dee Baby whyne up on the floor Vennessa mdee I no go lie, make we relate oo See for where you dee E de make Me want to touch Love the way you do that sturnt You be ogbanje Me i no go lie, make we relate, my wife For your belly dance, do your belly dance I know you Wana dance, whyne sonita Come flow my seniorita Abena she whyne, she be ogbolo I no go kpai, like poto poto See her belly dance, i swear you follow Turn around make i follow follow Benita tonight, i no do solo I no go lie make we relate I wan sing for you, wana sing for you Baby come hear this song wey i do for you Girl you know, I'm your baby boo Anything you talk, say na talk and do See i no carry come But na you i go carry go Omoge kilokomi I beg make you put it on me Skin tight like sugar plums Make you wana put it on me Omege kilokomi I love the way you put it on me So baby whyne m So baby roll m With your designers Na you dey hold ground Its your boy benkay Cossyweydeysingsong
Writer(s): Cosmas Amuka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out