Credits

COMPOSITION & LYRICS
Olorunda Oluwapelumi
Olorunda Oluwapelumi
Songwriter

Lyrics

Shey you know shey you know Shey you know what I feel for you ah Shey you know Shey you know I come clean for you Yeah yeah What if I what if I What if I seem to be alone What if I What if I cannot take no more I for don mad for you But because sey the beat calm, I'm calm for you Girl I'm calm for you yhyh I for don craze for you But because sey the beat cool, I'm cool for you Girl I'm cool for you Oh Angelina look what you've done to me oh oh ah ah Angelina I'm calling you, I'm callin you Oh Angelina See what you've done to me oh oh ah ah Angelina I'm calling on you I no want die on top your matter But this your body Dey gimme kwanta I no fit kill person oh Dede Abegg Dey with me like Dele Shebi na love me I want give you so Why you gon be selfish o I don't even know Wetin I go do to make you happy, happy Happy oh oh happy Take it take it oh Je kan mo wipe Your body chase depression Ability to compress and I no fit explain am again Na wetin Dey shock me for brain oh Oya Angelina damilohun Love forever morountodun ayare Na this kind thing dey make me shake oh I for don mad for you But because sey the beat calm, I'm calm for you Girl I'm calm for you yhyh I for don craze for you But because sey the beat cool, I'm cool for you Girl I'm cool for you Oh Angelina look what you've done to me oh oh ah ah Angelina I'm calling you, I'm callin you Oh Angelina See what you've done to me oh oh ah ah Angelina I'm calling on you I no want die on top your matter But this your body Dey gimme kwanta I no fit kill person oh Dede Abegg Dey with me like Dele I no want die on top your matter But this your body Dey gimme kwanta I no fit kill person oh Dede Abegg Dey with me like Dele Oh oh L M G Baby
Writer(s): Olorunda Oluwapelumi Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out