Listen to Sobente (feat. Myde) by Ecool

Sobente (feat. Myde)

Ecool

Pop

9,908 Shazams

Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ecool
Ecool
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ebianga Inang Ikpeme
Ebianga Inang Ikpeme
Composer
Ayomide Anthony Adejuwon
Ayomide Anthony Adejuwon
Composer
Anthony Abayomi Omoloye
Anthony Abayomi Omoloye
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
The Wizzle Blower
The Wizzle Blower
Producer

Lyrics

Myde Myde dey here so Me i no like trouble oo La le yi wo mo wa celebrate They say first to do Omo e no dey pain person Ko ma lo Bi pe o lo appreciate Because man dey hustle Man dey struggle Man dey worry Man dey search for kaluba oo Man dey bubble Man dey happy Man dey Jaye When dem see the kaluba oo Carpenter wey no know hin work Na su egbe Na su egbe ooo Na su egbe Musician wey no use am talk You be buleje Na buleje Na buleje Brother wey no sabi gbese You be sobente Sobente You be Sobente Sobente You be sobente (Sobente) Carpenter wey no know hin work Na su egbe Na su egbe ooo Na su egbe Na su egbe Musician wey no use am talk You be buleje Na buleje Na buleje Sister wey no sabi shake You be sobente Sobente You be Sobente Sobente You be sobente (Sobente) (Me I different person, energy different) (You know as e dey go) Me I nor come dance azonto oo La le yi mo ma jollificate If you nor sabi how to gbese oo (Gbe body e jhoor) La le yi mo kan ma demonstrate Oshe Because man dey hustle Man dey struggle Man dey worry Man dey search for kaluba oo Man dey bubble Man dey happy Man dey Jaye When dem see the kaluba oo Carpenter wey no know hin work Na su egbe Na su egbe ooo Na su egbe Na su egbe Musician wey no use am talk You be buleje Na buleje Na buleje Brother wey no sabi gbese You be sobente Sobente You be Sobente Sobente You be sobente (Sobente) Carpenter wey no know hin work Na su egbe Na su egbe ooo Na su egbe Na su egbe Musician wey no use am talk You be buleje Na buleje Na buleje Sister wey no sabi shake You be sobente Sobente You be Sobente Sobente You be sobente (Sobente)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out