Lyrics

Oh oh oh Oh oh oh Hey hey hey Mo fe ra Gucci gabana Kin ma kawo ninu Bentley Baba God e no too much Akounuche e no too much oo See them Boiz be shaking their durags Them ma looking down on the boy Oluwa gbemileke ooo chuwkwu buliemelu ooo Sey your indomie quick done oo E no mean say my beans no go cook So make you no Dey look down on me oooo Butterfly wey you see today E be Caterpillar wey dey crawl yesterday My brother tables fit turn so make you no look down on no man ooo Edumare shower your blessings ooo Make bad belle no cover me ooo Make e no cover me oooo Shower your blessing ooo Chuwkwu ebube shower your blessing oooo Make bad belle no cover me oo Make e no cover me ooo Shower your blessing oo Oh oh oh Oh oh oh Hey hey hey Hey hey hey Omolope sha ni baller Money wey no sabi dullard Oriburuku back to sender Yabayabayaboshaoo As I dey knack am make e enter Dis my gbedu make he global You know sey garri no get advert Chuwkwu buliemelu ooo Sey your indomie quick done ooo E no mean say my beans no go cook So make you no Dey look down on me oooo Butterfly wey you see today E be Caterpillar wey dey crawl yesterday My brother tables fit turn so make you no look down on no man ooo Edumare shower your blessings ooo Make bad belle no cover me ooo Make e no cover me oooo Shower your blessing ooo Chuwkwu ebube shower your blessing oooo Make bad belle no cover me oo Make e no cover me ooo Shower your blessing oo Oh oh oh Oh oh oh Hey hey hey Hey hey hey Lmo It's oyinkanade yeah eh
Writer(s): Oyinkansade Akande Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out