Lyrics

It's the End Time preacher. Bri bang bang wo ko ko koi. It's Graham D, D, D, D Baba eee It's Graham D Baba Lord, forgive and forget. All the sins wae I don do na now I regreett. Forgive and forget ooooo Na now I regreet. So I beg eee, God remember me me Remember me, no let the Devil to come take me When you come for End Time, abeg remember me No let the Devil to come take me. I dae beg you *Verse 1* I say this life na wa! Dem wan use my blood for sakawa To my people wae love me, I dae day awa (awa!). To my fans, I dae tell everybody how far. So have you heard? I hear say guy the Devil dae come. Very soon, prepare for your doom. Enemies, pri di di BOOM! So all the sins wae you don doooo Make sure Jehovah E forgive youuu As for me, all the sins I don commit, As in the ones I eat, God know I don dae vomit. Me and the Devil, me and the Devil We no get any any business. If na to serve am make I blow I'm not interested I'll be patient for the Lord's time is the best. Me, I go rest for E Kingdom when e come eeoooo. So if you say I'm blessed, I pray oo Sa I too fine eoo, I pray o. Na God e dae show me the way oo. I too get style, I pray oo for riches Say I sabi sing I pray. The beat sweet eoo, I pray oo Cos na me dae pon the beat Lord forgive and forget, no remember o All the sins was I don do na now I regreeett, no remember oo Forgive and forget eooooo Na now I regreeet So abeg ee eh God remember me me Remember me me. No let the Devil to come take me. When you come for End Time abeg remember me No let the Devil to come take me. I dae beg e youuu *Verse 2* I want to ask you something What is it? Are you a Christian or not? Is left for you to answer Church of Satan is everywhere. People don join Make dem blow and get fame, get wealth, get name. I sorry oo For youuu Wae wan give your soul to Lucifer. End Time is near, is not far, so how far? Have you checked yourself if you are clean, if you don stop sin? Na so dem talk say I no go popular Who say? Unless I stop to preach, make I to secular Onye buru we'm be re (?????!!!???$$$) You wae serve the Devil my brother, see I no know you ee
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out