Top Songs By David Jones David
Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
David Jones David
Songwriter
Lyrics
I see I see ei I see ok I see
Mhm I see I see I see
I see I see ei I see I see
Ei ei ei ei ei
I see I see yee I see I see ei
I see I see I see I see yo oh
I see I see yee I see I see
I see mercedes benz no more legedes Benz
Oya help me say Amen o
I see brands calling my name
Begging to endorse me
Help me Say amen o
I see drug abusers
Taking the bull by the horns
And they are getting help o
I see I see I see
Tomorrow wey dey bright o
Help me say amen o amen o
I go stop to hide my face
God don dey on top my case
Bye bye to my crying days oh oya
Oh my brother help me say amen
Help me say amen help me say amen
Oh my sister help me say amen
Help me say amen help me say amen
If you get wetin I Get
You no go dey worry o
You no go dey worry
Why I go worry
When Jesus na my father
Why I go worry
I know Say even when I fall
I go rise up ee
Abasi go lift me up ee
I know say even when I Die
Na heaven i dey Go
Why I go worry
Because I'm a giant killer
I'm a mountain mover
Moving every mountain o
Oh my brother help me say amen
Help me say amen help me say amen
Oh my sister help me say amen
Help me Say amen help me say amen
If You Get wetin I Get o
Failure no go see you if you geti wetin i get o
I serve the Mighty Man In Battle
Why I Go Worry oh onwai Why I Go Worry
Ei I know Say I know Say
Jehovah dey my side o
Na him be my guide o
Why i go worry
When i get assurance
And i get insurance
Why why why i go worry
When i know say E don tey
Wey God don dey bless me
Oh my brother help me say amen amen amen o
Ei Oh my brother help me say amen amen amen o
Failure Sickness Disappointment All Don End
Poverty Ulcer Cancer All Don Die
I Will Never Lose My Faith
My Suffering Don End
My Hammering Go Trend
I See I see I see
Amaka No Dey Disappoint
Help Me Say Amen o Amen o
I go stop to hide my face
God don dey on top my case
Bye bye to my crying days oh oya
Oh my brother help me say amen
Help me say amen help me say amen
Oh my sister help me say amen
Help me say amen help me say amen
Amen o That Pain In My Heart
Ibagha aba Ibagha aba
I Don Forget o I Don Forgive You
That Thing wey You Do Me
I Don Forgive You
I Wanna Be Free o Free From This Pain
That Thing Wey You Do Me
I Don Forgive You
Amen o That Pain In My Heart
Ibagha aba Ibagha aba
Ei ei
I go stop to hide my face
God don dey on top my case
Bye bye to my crying days oh
Oh my brother help me say
Amen amen amen o ei
Oh my brother help me say
Amen amen amen o
Abi You Don Forget
No Forget o
No Just Forget o
No Forget o
Godu Say
When We Pray
Say He Go Answer
Writer(s): David David
Lyrics powered by www.musixmatch.com