Lyrics

Omo life no dey wait for nobody The main topic is about the money You know say oluwa na the very first thing Make you hustle for your pocket na the second thing Second thing And so my brother take am easy oh Person wey don die no dey look for money oh Everybody for this life get their separate journey oh Journey oh oh oh I say journey oh So just tell me, tell me Wetin Mohamed no go see for gate oh Chukwukeuwa just dey break my face oh I no fit give up for life because it's not too late oh It's not too late oh Say oluwa make you run am for me Oluwa make you run am for me Because I want that plenty money I want that plenty money I know say no be me fine pass I know say no be me smart pass But e for better make you bless me now now Because I no dey for later Oh come and see America wonder America wonder America wonder America wonder America wonder America wonder America wonder America wonder And so my brother take am easy oh Person wey don die no dey look for money oh Everybody for this life get their separate journey oh Journey oh oh oh I say journey oh So just tell me, tell me Wetin Mohamed no go see for gate oh Chukwukeuwa just dey break my face oh I no fit give up for life because it's not too late oh It's not too late oh Say oluwa make you run am for me Oluwa make you run am for me Because I want that plenty money I want that plenty money I know say no be me fine pass I know say no be me smart pass But e for better make you bless me now now Because I no dey for later Oh ye So my brother take am easy oh oh oh Easy oooo uh o Popular
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out