Listen to Rawbish (feat. Popular) by Erigga

Rawbish (feat. Popular)

Erigga

Hip-Hop/Rap

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Erigga
Erigga
Performer
erhiga agariubie
erhiga agariubie
Performer
COMPOSITION & LYRICS
erhiga agariubie
erhiga agariubie
Songwriter

Lyrics

Fear (Wetin Do Am) Expect the colour of fearsome acts (E heen) Somebody steals from me I cut off his hands (Guy) He offends me I cut off his tongue Oh boy you wicked o He raise against me I cut off his head sticking on a pike Raise it high up so all on the street can see (Boy why you gon do that) Cause am preserve you what sort of things (Why) Fear (Na wa o) E don burst You about to witness creativity at its peak How e be Ah Everybody Calm down, Everybody calm down, Paper bout to speak (Popular, lalala) Everybody shut up Erigga lo'n soro Me and your Fave no be mate say e pah domo Big Odonyo na all these rappers be go against me Them go fall like who shack ogoroh The money big now like Teni shout to dr dolor Big Yansh thin Waist ivie wongo wogor Hold your baby tight me na gbomo gbomo But like Lekki water I no too dey show my colour Who dey say he wan battle nna biko You when we know for area wey dey suck Ashawo toto Your sister dey f*ck waka, your woman na okpo Your label dey f*ck your Yansh, industry homo We no be guys, we no be blood, unfollow quick Nobody wan see you, you be like craze man prick Speak, freedom of speech, no follow you drag Colorado no be Sk, I dey find you come Lag Make them no dey tell me rawbish (no dey talk) Abi dem wan know where my leg don don reach (no dey talk) My enemies dem don dey para (dem dey para) Them dey fear me pass Corona (yo yo yo) Make dem know dey, make dem no dey Make dem no dey tell me Make dem know dey, make dem no dey Make dem no dey tell me Make dem know dey, make dem no dey Make dem no dey tell me Last night I had a dream that you came to the crib You and your goons con dey rake like kala way dey spit Say una go fuck me up inside the dream I con laugh Say una fuck up o e no suppose be for waff Look at the plass fall like thirty minutes bla bla bla My guys dey throwaway wetin you dey hear na ka ka ka We tie you for ground slap you anyhow ta ta ta Before we con blast your head buoagada Sars dey come two seconds we don gbagada Inside the dream wetin funny I wear agbada Original rolling like zaza for apapa When I wake up na one hotel when near apala How person go rugged for life con wicked for dream Who sicker na me fuck your rappers bring covid19 Dem go say erigga no dope, I leave am to God Afterall you no be lawyer allow God judge Make them no dey tell me Rawbish (no dey talk) Abi dem wan know where my leg don reach (no dey talk) My enemies dem don dey para (dem dey para) Them dey fear me pass Corona (yo yo yo) Make dem know dey, make dem no dey Make dem no dey tell me Make dem know dey, make dem no dey Make dem no dey tell me Make dem know dey, make dem no dey Make dem no dey tell me See one fool for Instagram say I no fit rap So I set trap catch am burst him head with slap What's traps what ya been doing My niggers my on na mind This time nigger gon shine about the haters eyes now gon blind My rap na wisdom for the street make area fit connect My intellectual capacity street respect Na one fan tell me say you know your song Motivation Na motivate me last year build my first mansion No change your style o, we love you just the way you are To them you never blow but na you be we superstar Anytime any day na you the south go pick Them drop jam you drop jam na you we go click All your fans too dey woke for them to like your songs Once I light my igbo you can't do no wrong Na so we laugh he give me e number shit changed fast Steady transfer anytime I tell am say I need cash God burst my head, burst my head Guy you burst my head with this jam I swear to God you burst my head Guy you no no Wetin you dey do for the street You no dey see your album numbers, millions dey cry When last them do rap wey be say na pure rap when dey cry millions Wetin dey happen to you, you no no wetin you dey do See your Twitter everybody Whatsapp stories na your life na hin dem dey screenshot No change wetin you dey do o See eh na love you like the way you be like this You no understand No con change am make we no go get problem We con dey find you follow street You no no who I be Me Killa Wilson abeg for safety The beat don finish yea no wahala
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out