Lyrics

(Who dem be? Where dem dey?) (Paper Boi, how much dem dey make?) (Who dem be? Where dem dey?) Lost boy wey don lost joy Warri boy, Paper Boi Fuck that nigga Fuck that- Fuck that nigga Fuck that- Life na positioning, meaning say e balance To say you stand well, by now you for don get your balance I hear wetin you talk, e no worry me oh Lost boy dey come, no dey hurry me oh Who know when dey flow like say devil dey mess Normal lifestyle, no be say we dey use am dey oppress But you dey vex, why na? Dem no cut your hand na You self go work na, coke no be water na While you dey her DM, I dey her shower dey baff Soap when you buy, I use am wash my crack Me and her look your matter dey laff, come still straff (Omo you bad oh, una still straff?) When you rich dem go hate, when you poor humiliate Me and you different frequencies, how we wan take relate Follow me share, but your mind na to chop the whole plate No be now, give me five years I go shake the whole place Perfect timing, everything na perfect timing Perfect timing, everything na perfect timing One million I get am Two million I get am Ten million I get am 100 million sef I get am Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing Rosegold AP on my mind, I need me a perfect timing No time for wasting of time, check the clock perfect timing Been waiting for so long, ogem' elu gọ, perfect timing Isi onye ọcha adago during nleka, perfect timing I glow in the dark and that is fact kpakpando kà mbụ Been climbing mountains since day one, ebe ịga afụ m' bụ ná enu úgwù Vegetables bụkwa ife anyị n'ese mana ọbụlu ọkwa akwụkwọ ugu 100 watts akwụ m' n'okwu nwetelum olu muwa ámá jụ I came out from the cell and cashed out a check, perfect timing As a son of a teacher, I'll school you, my level is outstanding Only me different streams of income, my brand is expanding Right hand Patek, left-hand Rolex, perfect, perfect timing Wifey close your ears e get wetin I wan talk (oh-oh) Ashawo, them think say I wan talk about fuck (olodo) Keep the iPhone, just give me the stocks Where you like go, money don dey the purse E dey with us, e no dey lost, come eat with us Love thy neighbors as thy self But neighbours too dey jealous Like wat tha fuck? Is it my fault you're taking pause? Hope no be drugs? Guy that thinking na dust Perfect timing, everything na perfect timing Perfect timing, everything na perfect timing One million I get am Two million I get am Ten million I get am 100 million self I get am bet am Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing Fuck that nigga Fuck that- Fuck that nigga Fuck that-
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out