Listen to Dead Roses by Corizo

Dead Roses

Corizo

Hip-Hop/Rap

13,672 Shazams

Lyrics

E too learn many things ehn Shut up (mumu mumu thing) shut up, shut up, make' you record E'L Fuckin' Corizo Dead Fuckin' roses baby (oya show yourself) They don't know nothing (Show yourself) I be wan sell my soul give devil But e no Sabi the price (see lie) Took him off my body Me na dog na' him be lice (when da' wan take happen?) M'the redeemer all the rappers be preaching lies Now corizo ep wan drop second coming of Christ Welcome to the ep, hope say u dey like smoke? No Dada buh dem go dread if them listen to dead rose Ep wey be like Album This corizo boy dey burst brain I no be Colorado how i take dey burst brain? Na movie wey sweet dem dey watch behind the scene When am on the mic There's a demon behind the scene Normally I fat so the lyrics dey thread me (wow) I go back to back yansh the beat doggy-doggy I be Johnny just come wey get experience Only when u can defeat me is when I'm looking at ur feet O Lord them supernatural I dey rap, I dey sing I'm a fighter go Jackie Chan on the beat This corizo na Ogbanje boy, all him music dey fear me (hehehe) My fans believe in me the way children believe in caprisone Breaking down the walls of music no trumpet Babylon Biggy-biggy, jiggy-jiggy, country girl from trip trip Monkey language on the beat Si-bi-sa-ba-si-bi-si-bi I don too punch line God Who dey press my keyboard? Punch lines just dey flow abi you dey on your period? Table turns before these bitches no dey fuck with me Now I be like Nokia, cause all of them dey rock with me After the reggae you suppose play the blues But who dey play the blues before them play the raggae? Calamity on the beat Igbo drama and the gods Make greatness in every single Music has to divorce No matter how I smoke weed I no fit wako Same way Christiano Ronaldo no broke go carry LAPO I'm so hardcore I better pray for forgiveness Cause the way I con' take good don' dey fear me I employed punchline so it's working with the boss I'm way pass cloud 9 now I'm chilling with gods (Chilling with the gods) They don't know They don't know nothing (Hehehe) Dead Fuckin' roses baby Okay Dee Wayne, where' is Wayne? Dee Wayne D double e (where is he) Way up in this motherfuckin' D double e Wayne Uhn welcome to the EP dead roses Even almighty Pharaoh dey dread Moses Whose the head of all these rappers sef? That rapper dey gimme head If your favourite rapper say him no dey fear me na pretence Life is not a bed roses But be Less scared cause you get a thousand roses When your are lifeless in your death bed G.O.A.T is word just a mere goat Death and devil the most feared we no dey fear both Corizo EP wan drop second coming of Christ End of your throne is here So rappers don't be surprised Run when u see me dey dread my case No forget say even mechanic dey dress like crase All my lyrics superior making rappers inferior So when u see me coming my nigga give me my space Welcome to the EP dead roses Who dey work for mortuary no suppose get fear for dead bodies You know I'm dope yet you still dey talk of rude Like ten abortions is equal to one' loss of womb If you're ready for me then be ready for death my men no be beffin'- I'll be ready defeating the people You callin' the gods based on logistics Niggas' are ready to kill If you're calling my name for the wrong reasons I ball with tuff guys, don't let Bob risk it Mother'Fucker'('Fucker') Orex on the mix (on the mix)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out