Listen to Obodo (feat. Klint da Drunk) by Mr. Raw

Obodo (feat. Klint da Drunk)

Mr. Raw

Afro-Pop

45,022 Shazams

Lyrics

Obodo ekwelugo nu oh We getting down oh Everybody biko bia nu oh We doing this oh Obodo ekwelugo nu oh oh oh We getting down oh Everybody biko bia nu oh We doing this oh Obodo ekwelugo oooooh Obodo ekwelugo nu oh We getting down oh Everybody biko bia nu oh We doing this oh Obodo ekwelugo nu oh We getting down oh Everybody biko bia nu oh We doing this oh Now first of all, make I introduce myself Afam bu that n Raw I'm from Umuesere Amabor Okokitem in Abia State Gezia nu nti now make we relate Abum a n but owu n'asam M'gucha rap'a ma unu egoro egwu'a I go vex Because ejego'm America gua egwu Biko nu kupurunum aka una imagine Ndi Igbo kwenu Ndi Igbo kwenu Igbo kwezuenu Let me appear With my bottle of beer Because we had it up here We done suffer pass King Jaja of Opobo May God help this Obodo And our naira and kobo I no be OO, i just dey flow to make dough Egbe belu ugo belu nke si ibe ya ebena should go Some get company but them no fit dash beggar one penny For ceremony, na so them go dey thro'way money If life na something wey money fit buy Inno talk am with Ahmed say the rich go dey live The poor go die Before before, we be giant of africa We go create new states make we be like America The new states come drive non indegenes commot Infact the ones wey remain dey overwork like robot To me all these things just dey as good as Most of we leaders dey like Judas Ufodu ji austerity measures Begin dey loot our treasure [under pressure, we say we under pressure] Who go fit live with one love and harmony without money See as people just dey turn to povery property Money no dey my pocket, economy sill dey drop Even self, me wey dey rap never chop Obodo ekwelugo nu oh We getting down oh Everybody biko bia nu oh We doing this oh Obodo ekwelugo nu oh We getting down oh Everybody biko bia nu oh We doing this oh Make una fashi say we dey for hard times My fellow country people this na my turn to shine I sabi say a stitch in time saves nine But the problem be say water done enter pipeline Nineteen-sixty k'anyi were independence But still everything anya n'afu bu nonsense O mu ko maka NITEL kom ko maka NEPA When common man like me no fit buy newspaper Otutu ihe n'eme na obodo anyi'a bu naija In short we need person wey go be like prophet Elijah Cooluo down ngee, you go get the jerk Nigeria done wowo so tey e dey give me headache Na so I enter market one day ka'm gote garri One cup na twenty naira this thing wee n'agbam nghali I carry vex buy one cup wey I go chop As I dey go house, police talk say make I stop I tell them say na garri Ha juam o ya ka'm ji n'ezuzughali n'agbaghali I ask them but why all these harassment Wetin I do to deserve this embarrassment Me I be citizen and my name na n Raw Biko who una be Abi na man-O-war, Soldier men, Mobile police or Bakassi Because e be like say una dey envy my versace Make una leave me alone Anam ewe iwe oku n'asu nsu Nwe single bone I begin halla based on say naija na my nation I no sabi say my right no dey for constitution Na so them begin panel beat my face If una see wetin them do me that day, una go craze Them carry machine gun knack me for head One of them woze me slap, anyam acha red Them talk say I mis-yarn That day ndi'a kurum ihe tiker kuru pan But as a big boy, I no suppose cry Because na mess up, if say tears commot my eye Na so I come bone like Bone thugs n Harmony Them colect my shoes, my wrist watch, them sieze my money Them panel-beat me finish, I no talk These kind things happen because I no dey stay for Aso Rock Like play, like play, I for die that day But to God be the glory say I still dey kampe Kedu nke bu na amekwero nua mmiri togbo iko Chineke nna biko naputa mu REPEAT CHORUS (till fade)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out