Lyrics

Wetin I no give you na wetin I no get Edline records Pre! Zamorararararara My girl you fine o Makeup cannot make it up again o Sniper cannot take the shot again o No side chic go fit break us up again oh Ohh Omo you hot o Gas cooker cannot burn it up again oh No hype man go fit turn it up again oh The DJ cannot bring it back again o So tin ba korin so ma jo Fight for you like commando Tin ba lowo to davido Ma yodi e bonbo so ma ro oh Oya link up I wanto Ehn Come over Ehn Mo like o Ehn Oya drink up Ehn Calypso Ehn I need you Ehn Finito The truth be say everything I get na your own And babe if I cash out oh, you go cash out oh coz na your own My silver and gold Na your own My new Versace Na your own My Gucci Gucci Na your own All of dem dem Na your own o Baby no be lie say Me I no too nice e And everytime I dey with you, You make my head dey rise oh My mind and body Na your own Gbogbo owo mi Na your own Coz I love you baby yeah Na your own Said I love you truly Na your own oh Na you dey high me e Elevator cannot lift me up again oh Chai Bob Marley cannot light it up again And if I dey lie tell me wetin I gain oh Baby and if I play you Ronaldo no fit play free kick again oh And messi no go fit dribble again o And if I lose you it is all in vain oh Take it oh Coz when you weak I'll be strong When you strong I'll be stronger With me is where you belong Make me want spend my rabba Oh oh oh oh Oya link up Ehn I want to Ehn Come over Ehn Me like yo Ehn Oya drink up Ehn Calypso Ehn I need you Ehn Finito The truth be say everything I get na your own And babe if I cash oh You go cash out oh Coz na your own My silver and gold Na your own My new Versace Na your own My Gucci gucci baby Na your own All of dem dem Na your own o Baby no be lie say Me I no too nice e And everytime I dey with you You make my head dey rise My mind and body Na your own Gbogbo owo mi Na your own Coz I love you baby yeah Na your own Said I love you truly yeah Na your own oh Wetin I no give you na wetin I no get The best of magic Dresticks mixing Dresticks mixing Dresticks mixing
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out