Lyrics

Ei King Cyrux Terror Gang Ae ae Bebe Eee Ebi true say i love you You know what Adey stick to the law two Eeei ya Bloodclot to your uncle Tell you say Ano be good man for you But you know How good am to you Ei Hoes dey trip on me But me ano dey Pay Attention to every sign that dem make Eno bi there where my mind deeeey My mind dey dey Make a tell you something Ohemaa Adey feel when you vibin With me Never live me lonely Nti sɛ me ho waaa na mɛni agye ee Make a tell you something Ohemaa Adey feel when you vibin With me Never live me lonely Nti sɛ me ho waaa na mɛni agye eee Ae Hoes dey trip on me But me ano dey Pay Attention to every sign that dem make Eno bi there where my mind deeeey My mind dey dey dey dey dey Love bi real n sweet oo When you dey with only one person Make u no for switch your mood On me oo When your dad Dey give you stressing You for give me love wan tin tin Make you no dey sheva You gon be ma baby mama Yeah Me den you na already written By Jah so you for make wild make we grind oo Baby You for give me love oo Never treat bad cos I care about you oo How can i watch you go Cos you aint be gold digger Make a tell you something Ohemaa Adey feel when you vibin With me Never live me lonely Nti sɛ me ho waaa na mɛni agye ee Make a tell you something Ohemaa Adey feel when you vibin With me Never live me lonely Nti sɛ me ho waaa na mɛni agye eee ae Ae Eeei Oh nanana Ei my baby eh Ebi you that I like eh Oh nananaa Something I dey feel when you vibin Never leave me lonely Sɛ me ho waaa na mɛni agye eee Ei Make a tell you something Ohemaa Adey feel when you vibin With me Never live me lonely Nti sɛ me ho waaa na mɛni agye ei ei ei Hoes dey trip on me But me ano dey Pay Attention to every sign that dem make Sɛ me ho waaa na mɛni agye ei
Writer(s): King Cyrux Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out