Lyrics

It's Chilly It's Chilly It's Chilly, on the beat Rapsouldy, go Oluwaloseyi oh Say this life wey we dey so (dey so) Na to dey thank Baba, make we praise oh-uh Many things don fall Many things don rise oh (many things don rise oh) But we still dey, ope fun Oluwa My brother, make you hustle oh, hustle oh, hustle oh Oya work oh, work oh, work oh So mean say Eni t'oba shisee lon jere ishee Na person wey work go chop oh No go use your time compare mine oh-oh Ori Taiye yato si ti Kehinde oh Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah Mornin' and afternoon, o yato si ale ('yato si ale) Monday and Tuesday, o yato si Sunday ('yato si Sunday) Bobo, maro'nu mo Ola nbo wa dara (oh ayy) Oun toh le leni, oun pada bo wa d'oro lola Oluwaloseyi oh Only money dey for my mind oh 24 seven, on my grind oh I thank God ayy, for my life oh 'Cause he show me love, no be lie Mio ran wan, bo kun simi leti, mio gbowon Say if na to sing, awa l'egbon won Set awon omo ologo, baba won, yeah-yeah K'ori mummy mi oh ma shey pada leyin mi oh 'Cause this life wey I come, me I must to get money oh, yeah-yeah I no wan dey gum body oh Ire ayemi, k'oma shey gbe fun elomi oh, woah-woah-ayy-ayy Eni t'oba shisee lon jere ishee (jere ishee) Na person wey work go chop oh No go use your time compare mine oh-oh Ori Taiye yato si ti Kehinde oh Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah Mornin' and afternoon, o yato si ale ('yato si ale) Monday and Tuesday, o yato si Sunday ('yato si Sunday) Bobo, maro'nu mo Ola nbo wa dara Oun toh le leni, oun pada bo wa d'oro lola M-M-Many things don fall Many things don rise oh But we still dey, ope fun Oluwa K'ori mummy mi oh ma shey pada leyin mi oh 'Cause this life wey I come, me I must to get money oh, yeah-yeah I no wan dey gum body oh Ire ayemi, k'oma shey gbe fun elomi oh, woah-woah-ayy-ayy It's Chilly It's Chilly It's Chilly, on the Mix
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out