Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Iceberg Slim
Iceberg Slim
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olusegun Olowookere
Olusegun Olowookere
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Altims
Altims
Producer

Lyrics

As I dey hustle and I dey pray I know say Baba God, You go do am for me If I no get money today I know say tomorrow e sure for me When the money comes (When the money comes) All my guys go chop (All my guys go chop) When the money comes (When the money comes) Boys go dey enjoy (Boys go dey enjoy) Owo Owo Owo Owo Owo Owo Owo Owo Hustle o, hustle o Make your babe no dey look me Because I dey get money pass you Hustle o, hustle o, hustle o Make money just dey show for your body like tattoo (For your body like tattoo) Wo ni pé, pesin wey get money, no be small pesin o (Olowokere) Pesin wey get money no be small pesin o (Olowokere) When the money comes (When the money comes) All my guys go chop (All my guys go chop) When the money comes (When the money comes) Boys go dey enjoy (Boys go dey enjoy) Owo Owo Owo Owo Owo Owo Owo Owo If I get money right now, I go show you pepper Emi, Olusegun, Segun Sege See, just dey where you dey, jeje Gbese It's your boy When the money comes (When the money comes) All my guys go chop (All my guys go chop) When the money comes (When the money comes) Boys go dey enjoy (Boys go dey enjoy)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out