Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Amu Oluwapelumi Adekunle
Amu Oluwapelumi Adekunle
Songwriter

Lyrics

Otherbhadman Pleo Baby What you gonna do for me? Ye ye Baby What you gonna do to me? (Ye ye ye) When I'm with you, baby I'll give it to you, baby yah (Baby yah) Come show me love Come show me love Come show, come show Come show me love If e no be you Then tell me who Wanna take you far away Girl, I'm in love with you Show me some good loving Feelings don catch feelings O weeeeyy Girl, I'm in love with you Show me some good loving Feelings don catch feelings O weeeeyy Your body's on fire (Fire up for daddy) Baby, ton dara (Baby girl for daddy) Come close to me Make you lean on me oo (Make you whine for daddy) Your body's on fire (Fire up for daddy) Baby to'n Dara (Baby girl for daddy) Come close to me Make you lean on me oo (Oya whine for daddy) Babe me no see any girl with that body for two Baby you is a miracle See me the G wey go chop you like banku so baby girl no go Dey too fumble Shey you the girl wey make all of me man Dem'ma wanna be spending their mulla for you Turn your low waist make I eco my Johnny Say baby girl me gaz to humble you eh' Dance for daddy Shake for daddy Me type of love is to make you mommy (Mekamokoto) Dance for daddy Shake for daddy My type of love is to make you mommy (Mekamokoto) Girl, I'm in love with you Show me some good loving Feelings don catch feelings O weeeeyy Girl, I'm in love with you Show me some good loving Feelings don catch feelings O weeeyy Your body's on fire (Fire up for daddy) Baby, ton Dara (Baby girl for daddy) Come close to me Make you lean on me oo (Make you whine for daddy) Your body's on fire Baby to'n Dara Come close to me Make you lean on me oo (Make you whine for daddy) Baby girl Shey you they feel the love wey ardey feel girl? Ye eh ye If no be you girl Wey they make ma day be day Say this love, I can't explain Baby, baby Ye ye Timi ba'daku Malo'romi sori'mi If uno ft gimme kiss Forget say me go wake up Na only you dey pon ma mind Yee Girl, I'm in love with you (Love with you) Show me some good loving (Good loving) Feelings don catch feelings (Catch feelings) O weeyy Girl, I'm in love with you (Love with you) Show me some good loving (Good loving) Feelings don catch feelings (Catch feelings) O weeeey Your body's on fire (On fire) (Fire up for daddy) Baby, ton Dara (On fire) (Baby girl for daddy) Come close to me Make you lean on me oo (Make you whine for daddy) Your body's on (On fire) (Fire up for daddy) Baby to'n Dara (On fire) (Baby girl for daddy) Come close to me Make you lean on me oo (Oya whine for daddy)
Writer(s): Amu Adekunle Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out