Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Timaya
Timaya
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Timaya
Timaya
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yung Willis
Yung Willis
Producer
Orbeat
Orbeat
Producer
Ayzed
Ayzed
Producer

Lyrics

Right, right Chulo, leggo, ye-eh Chulo no dey tire Chulo eh, stoopid I'm born to win Me I no get anybody to help me so I must win (right) All my life, everyday my dream is just to win Me I no get anybody to help me so I must win Na me be the boy back then dey borrow Nobody really knows tomorrow Gonga-gonga, gonga aso Back Inna the days we dey dance gonga aso These days everything maka dey n'lo I know some artist wey we start I hear dem no more Brother, sister aye n'lo Back in the days dem dey buga gaan Look around, turn around see, the grace for my life is so special Born to win I no get anybody to help me so I must win (right) All my life, everyday my dream is just to win (chulo eh) Me I no have anyone to support me so I must win Na me be the boy back then dey borrow Nobody really knows tomorrow, see Get away, when I sell plantain where dem dey? E don tey when the boy don dey reign Me I dey hustle back e don tey (chulo eh) See, get away, when I been sell plantain where dem dey? E don tey when the boy don dey reign Me I dey hustle back e don tey Say ah, chulo no dey tire Anytime I come, me I give them fire All of my guys me I link them higher And them still dey higher Say chulo no dey tire Anytime I come me I give them fire All of my guys me I link them higher And them still dey fire I'm born to win I no get anybody to help me so I must win All my life, everyday my dream is just to win Me I no have anyone to support me so I must win Na me be the boy back then dey borrow Nobody really knows tomorrow Gonga-gonga, gonga aso Back Inna the days we dey dance gonga aso Gonga-gonga, gonga aso These days everything maka de'n lo All of my guys dem tura lo, ati tata owa lo See people wey we start I see them no more Stoopid (leggo)
Writer(s): Daniel Shekwoyemi, Inetimi Odon, Azuka Akaeze Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out