Lyrics

Boy you do me sometin wey me I no fit lie You do sometin wey just dey blow my mind I want to be your bebe make you dey my side Only you I see when dem take the light I cannot concentrate o Because your love e sweet pass cake o I cannot concentrate o When you come around I go start to shake o You wey dey charge my battery You wey dey charge my battery You wey dey charge my battery full You wey dey charge my batter You wey dey do me strong tin You wey dey do me strong tin Only you wey I get o You wey dey charge my battery yayaya Be o bebe bobo o Be o bebe nanana Be o bebe bobo o Be o bebe nanana Charge me well you got too much energy And I go dey for you cause you got the remedy I wanna be your best friend,girlfriend and still be wifey Cause when I get fever Na you be my medicine I cannot concentrate o Because your love e sweet pass cake o You wey dey charge my battery You wey dey charge my battery You wey dey charge my battery full You wey dey charge my batter You wey dey do me strong tin You wey dey do me strong tin Only you wey I get o Be o bebe bobo o Be o bebe nanana Be o bebe bobo o Be o bebe nanana
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out