Music Video

Double Milez TV official video
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Singto Rex Dum
Singto Rex Dum
Songwriter
Victor Saro Barikui
Victor Saro Barikui
Songwriter

Lyrics

Now dem dey see me for tv Now dem dey look for my mama Shey na that your pikin na him be Number one Shey na that your pikin na him Become a star See now dem dey see me for tv Now dem dey look for my mama Shey na that your pikin na him be Number one Shey na that your pikin na him become a star My mama give me joy she always on Me side My papa teach me Work but never Chop from work But I keep my head straight and Always do my Thing See I never join friends wey for like kill my Dream Now i don dey chop the music don Dey pay Now i don dey fly the music don dey Reign Those wey been dey laugh them don Dey join The train Now I'm on my own they call me Number one Oo Now i don dey chop the music don Pay Now i don dey fly the music don dey Reign Those wey been dey laugh them don Dey join The train Now I'm on my own they call me Number 1 oo Now dem dey see me for tv Now dem dey look for my mama Shey na that your pikin na him be Number one Shey na that your pikin na him Become a star See now dem dey see me for tv Now dem dey look for my mama Shey na that your pikin na him be Number one Shey na that your pikin na him become a star Yeah alright you know say my flowstoosweet Yeah See life was hard i felt the pain Without money tell me wetin you Gain Yeah dem no go know your name See dem fit to use you play Then i was a nobody A nobody God turned to somebody And some other person wan try to Gum body With the same body wey dem bin Call a Nobody On a regular Money dey come on a regular Every minute and everyone hour na So dem Be calling my cellular Money talks no vernacular I dey glo Mike Adenuga Endorsement go soon come and I go Sign Cocacola yeah Now dem dey see me for tv Now dem dey look for my mama Shey na that your pikin na him be Number one Shey na that your pikin na him Become a star See now dem dey see me for tv Now dem dey look for my mama Shey na that your pikin na him be Number one Shey na that your pikin na him Become a star Number one Now the boy become a star Now the boy be doing things they Never ever Seen before I told I will make a name You told me I should give a try Now i build a mansion from the Bricks that they Threw at me Number two Don't forget rule number 1 Don't forget the people always there Always Held your back I told I will make a name You told me I should give a try Now i build a mansion from the Bricks that they Threw at me Now dem dey see me for TV Now dem dey look for my mama Shey na that your pikin na him be Number 1 Shey na that your pikin na him Become a star See now dem dey see me for TV Now dem dey look for my mama Shey na that your pikin na him be Number 1 Shey na that your pikin na him Become a star
Writer(s): Rex Dum Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out