Lyrics

Call me Showboy Showboy baby! Omo e get one Kele Wey dey blow my mind Face so fine Her body skin tight O de mo pe ara mi to wa lo na I no go mind make I carry you go Ye eh eh Your loving wey dey bakalamisi You Dey high me Girl you taking over me yeh I no mind if you wan take all my money yh Kolobi Kolobi Kolobi mi o baby Kolobi Ayanfe mi o baby ayanfe If you need me baby call on me I'll be right here girl I no Dey leave I'll be right here girl I no Dey leave Inna mi life You be the fire wey dey burn You ignite my world Shawty sho n gbo mi And if dem like make dem talk See later dem go leave story Mo fe ko je Ololufe mi Baby mi Olo mi Ore mi ko ma yi lo Ko ma yi lo ... Kolobi mi o baby Kolobi Ayanfe mi o baby ayanfe If you need me baby call on me I'll be right here girl I no Dey leave I'll be right here girl I no Dey leave Make we gum like diddy and Jlo in 1999 Kele wey dey blow my phone like 95 Only you don do me babe I'm satisfied If my car flop I go Uber or taxify Make I run to you I wanna be all over you Oh my baby boo you gat me feeling things I never knew This feeling brand new and you gat me on the moon Sometimes I loose my mind when I'm looking at you Mi o le farawe and I no fit to shalaye If you run away Baby my soul go fly away Igbolabi things big jumbo ni ma ma we Now prim and proper I be king like alake Bum shaka shakalaka shakalaka! Odo be my spec Makanache kikanafa Sweet like sugar Yellow like fanta Omo tan o ni roundabout O tu wa ta! I wanna! Kolobi mi o baby Kolobi Ayanfe mi o baby ayanfe If you need me baby call on me I'll be right here girl I no Dey leave (Whistle)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out