Listen to Fashola (feat. Denny Zee & iS Real) by 3mmy

Fashola (feat. Denny Zee & iS Real)

3mmy

Hip-Hop/Rap

2 Shazams

Lyrics

Why why why Wake up Open your eyes He say he see the camera Ogbeni no dey whine us na Dakun e ma pami na Youth getty stamina Heard about us now Why you con dey doubt us now Truth wey you don hear Ha him you fear Old men con dey misbehave about now Who be slave? Olokpa don dey form level for soldier PADI PADI government o da APC PDP brother Unite just to cause assunder Con dey make a man ah kill ah broda Blood money cannot heal ah brother Gongo ah so Tell a man say owo a kpo Anytime we enter say dem a fih nuh Lewon lere bi ti Desperado Emi o le gbe bawo All the money won ti gbe sa lo Don tire for dia matter oh Fashola don turn babalawo Soldier come dey waste life like I told all the them times wey we don dey talk sey omo These men wey dey lead us na lie! Oooh! T'Election ba ti close by won ni kalo gba PVC O ma ga politicians fe so wa di dindinrin Every 4 four year na ma wa pelu fake promises Taba dibo fun won,won a tun rig right pesin oni win So free advices ma lo ta ibo e tori shishi Abi elo na fe fun e ati pe money isn't everything Won lawa leaders of tomorrow baba seventy lo rule wa New generation youth ti take over eni Kan free wa Gongo ah so Tell a man say owo a kpo Anytime we enter say dem a fih nuh Lewon lere bi ti Desperado Emi o le gbe bawo All the money won ti gbe sa lo Don tire for dia matter oh Fashola don turn babalawo Them dey lie lie lie long to us since primary school Say we own time to rule We want it now yet they hide the food Palliatives every state con dey hide the loot SARS still dey kpai the youth What am I to do? Say if I japa? But if everybody run who go solve the matter na na na na Yeah yeah yeah yeah Gongo ah so Tell a man say owo a kpo Anytime we enter say dem a fih nuh Lewon lere bi ti Desperado Emi o le gbe bawo All the money won ti gbe sa lo Don tire for dia matter oh Fashola don turn babalawo yh yh
Writer(s): Isreal Akeredolu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out