Listen to Dey 4 U [Bonus Track] [feat. AJ69 & Thatboyjengi] by J3t

Dey 4 U [Bonus Track] [feat. AJ69 & Thatboyjengi]

J3t

World

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
AJ69, J3T
AJ69, J3T
Performer
COMPOSITION & LYRICS
AJ69, J3T
AJ69, J3T
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
AJ69, J3T
AJ69, J3T
Mixing Engineer

Lyrics

Baby i go dey for u hm Baby i go dey for you Yeah if dem other boys no wan stay with you Baby i go dey for you Baby i go dey for you ouu Baby i dey pray for you Yeah if dem other boys wan play with you Baby i go dey for you Baby i go just like stay with you Omo baby i go wait with you If dem other boys trynna play with you Omo baby i go fight for you Baby i go dey for you you Baby i got wait for you Smoking on a zoot in an all black coupe Oh baby i go ride with you yeah Baby i go dey for u hm Baby i go dey for you Yeah if dem other boys no wan stay with you Baby i go dey for you Baby i go dey for you ouu Baby i dey pray for you Yeah if dem other boys wan play with you Baby i go dey for you She say she wan come & do the do I no like the stress wey you do me so Girl i go fit provide for you Say i go fit to dey for you ou
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out