Lyrics

Lussh Broda Falana Dem say "you come my street, you con dey para gan" Because your girl fall for me, it's not my fault You no dey call her and you no dey pick her call You see, it's not my fault Sista Falana I wish I met you first, before this vagabond I'll never treat you bad, you be like diamond But your man dey plan me bad O fire catapult O tira catapult See if I catch you Dem go think say, Caterpillar jam you You dey think say, as I be I can't do Dem go hold me, dem go beg on top you I go shock you now Sister Falana ah Omowunmi ti da Katrina Falomo I don't see your text no more Wa, wetin dey sup? Mo ti pè e, pè e, pè e, you don't pick my call Omo, my hand don fall Mr Falana Your thing wey turn my thing ah Shey na turn by turn? Now I see the reason, why you con dey para gan? Now, her man dey plan me bad O fire catapult O tira catapult If I catch you Dem go think say, Caterpillar jam you You dey think say, as I be I can't do Dem go hold me, dem go beg on top you I go shock you now If I catch you Dem go think say, Caterpillar jam you You dey think say, as I be I can't do Dem go hold me, dem go beg on top you I go shock you now
Writer(s): Akinwale Damilare Ayomide Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out