Credits

PERFORMING ARTISTS
Six Foot Plus
Six Foot Plus
Performer
Alfred Atungu
Alfred Atungu
Performer
Solomon Dare
Solomon Dare
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Alfred Atungu
Alfred Atungu
Songwriter
Solomon Dare
Solomon Dare
Songwriter

Lyrics

Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money chop my chop my chop my money go ehn ehn e bin get dis girl wen I know before before we bin dey gbam gbam two plus two equal to four hmm you need to see am to get the gist dis babe correct no be small vital statistics attacke defence set like no tomorrow I look for her no know say I look for sorrow her name na Anwuli just like for the dis babe take me well well she take me porous before now no babe don make me Halla dis one man big wa big big wa big big wa big big wahala as I dey yarn wen we first see you give me good good loving I give you security Na so I tell am and she no disagree she become my babe me sef come become her gee together together naso we come dey Waka till she Kaka for table the whole matter scatter enh (una see dis kind tin Anwuli do?) Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money chop my chop my chop my money go ehn ehn we just dey me and am kak we both agree so we too we come dey rak ehn dis babe na die she know Wetin dey she understand my gist no need for me to translate we just dey flow no yawa like Naija benue for lokoja we just dey roll like railway her heart and my heart together dey for court na for there we go join up no need to abort like unwanted pregnancy I been know dis girl Nancy but now we don scatter who dey my mind Anwuli Naso we dey Naso we blend Naso we see but like run away Anwuli run away soldier go soldier come Barack remain as onyibo talk if no pain then no gain but my eyes open and tears come dey fall Wen I check my money Anwuli don barb all see me see wahala see me see palaver I look left look right no way na him I halla chei (Anwuli don finish me) Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money chop my chop my chop my money go panya love na him dis girl show die I see ayanya as if na hammer bulldozer na oba grandfather remain for me to see (onyoshi) dis kind woman sef I never see(at all) wherever you go wherever you be Anwuli Anwuli Anwuli this jam is for thee wherever u be Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money chop my chop my chop my money go (Repeat)
Writer(s): Solomon Dare Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out