Lyrics

Bad Boy Yaga JT Pon This Wassup wassup Wagwan for the street way we dey Ama gbe gbe gbe gbearawa arawa arawa arawa Nobody way won come down Everybody know say na scarface Hungry lions dem no won support us Omo we go jump fence Sma sma sma sma smash Me just wanna getting higher all day eh eh Omo demma hypocrite No look at me 'cause me highway na my way eh Demma wanna look at me 'Cause me dey chase the higher way eh Demma wanna do the thing me do Me no care omo highway na my way eh Pop up ice Everybody no say na Ginger Who get the key na my Gee guys Na dem be the Ginger We dey pop up ice Everybody know say na Ginger Who be the key na Gee guys Na dem be the ginger Pop up ice Everybody no say na Ginger Who get the key na my Gee guys Na dem be the Ginger You dey puff puff pass Everybody know say na Ginger Who get key na Gee guys Na dem be the ginger Jiggy jiggy for them Bomboclat Dem go won dey won base For my lane for my place We dey appreciate Wetin oluwa don run for me No time to dey hate Wanna jubilate Wanna celebrate Sma sma sma sma smash We just wanna getting higher all day Omo demma hypocrite No look at me 'cause highway na my way eh Opoor pa a Anytime I come kor po ke You no say I be Biggy Don Me dey bang bang bang Anytime I come Pop up ice Everybody no say na Ginger Who get the key na my Gee guys Na dem be the Ginger We dey pop up ice Everybody know say na Ginger Who be the key na Gee guys Na dem be the ginger Pop up ice Everybody no say na Ginger Who get the key na my Gee guys Na dem be the Ginger You dey puff puff pass Everybody know say na Ginger Who get key na Gee guys Na dem be the ginger
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out