Music Video

Panjo (feat. Elelpd)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
shina olaitan Olarewaju
shina olaitan Olarewaju
Songwriter

Lyrics

Oh my God Is Magik She's a fire dancer Is shijazz again Baby wa jo,wa jo Them call me elelpd Oya wa jo.wa jo She be fire dancer Tell the girls dem perty don Start o... Oya naa Make we party from now till Tomorrow o... Wa jo Tell the guys them pary don start O. Oya now Rora now Hey... Baby wa jo Olomi wa jo See the things you do they make Man Panjo Baby wa jo Olomi wa jo See the things you do they maKe Man Panjo Gbese gbese omoge to ni fire Ibadi e lulu make me want to open Fire Gbese gbese omoge to ni fire Ibadi e lulu make me want to open Fire o Na who dey cuz gobe Dem say naa monalisa dey cuz gobe The way she dey move her body Na him dey make all the men won throw wey Erimo kele Gidigba kele Own ton ko si eyin Lo mo ori ma tele Baby je a jo Baby je a jo,oo (Baby je a jo) I get DAT doe,me gat doe Way i won spend on you Your body dey cuz disaster Baby my messiah Jor wa gbe mi si aya Cuz na you be na heart desire Baby jajo. Jajo Your body dey cuzi fire Yeh o Baby wa jo Olomi wa jo See the things you do they make Man Panjo Baby wa jo Olomi wa jo See the things you do they maKe Man Panjo Gbese gbese omoge to ni fire Ibadi e lulu make me want to open Fire Gbese gbese omoge to ni fire Ibadi e lulu make me want to open Fire o Baby wa jo Olomi wa jo See the things you do they make Man Panjo Baby wa jo Olomi wa jo See the things you do they maKe Man Panjo Oya pamushodu mushubuu,mushubu The way you dey move am make me Dey uze Pamushodu mushubuu,mushubu The way you dey move am make me Dey uze Who b that oo Je ka jaye
Writer(s): Shina Olarewaju Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out