Lyrics

Let it marinate Prodigal, ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down (ah ah ah) Prodigal, ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down Who goes there, na me oh When I come dey rock on your radio We dey give you things on the stereo Make the DJ make the people come dey bend low Who goes there, sound killer Me be the one them need-er Number one big sister Me be dey make them teacher So e bi you girl You way dey killin dem sha Wey make the Dj don't turn table Say make you show dem say you capable (ah ha ah) Shay you dey see now me don't dey killin dem sha Me make the Dj don't turn table me afit show dem say me capable Oya oya oya (ah ha ha) Prodigal ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down Prodigal, ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down (Dj switch) Stop it, don't do that I cut off the tree burn through that Hustle for street don't know that You fucking with me I fuck you back Hmm Prodigal Now you know me now Never thought I had the shit that's gona blow me now Put me inna cruiser cus I'm cruising now ah ah ah aaaaaaah See me fly ah ha ah Don't ever let know body stop your shine I'm going gaga Me on a joint witha one don dada Tearing rubber, spraying mulla Me and your daughters who is your father ah Who goes there, na me oh When I come dey rock on your radio We dey give you things on the stereo Make the Dj make the people come dey bend low Who goes there, sound killer Me be the one them needer Number one big sister Me be dey make them teacher So e bi you girl You way dey killin dem sha Wey make the Dj don't turn table Say make you show dem say you capable (ah ha ha) Shay you dey see now me don't dey killin dem sha Me make the Dj don't turn table me afit show dem say me capable Oya oya oya ah ah Prodigal ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down Prodigal, ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down So e bi you girl You way dey killin dem sha Wey make the Dj don't turn table Say make you show dem say you capable Shay you dey see now me don't dey killin dem sha Me make the Dj don't turn table me afit show dem say me capable Oya oya oya ah ah Prodigal ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down Prodigal, ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down Ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm
Writer(s): Golden Johnson, Peter Obumuneme Okoye, Obianuju Catherine Udeh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out