Top Songs By Beastboii

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ismail Cyril Balogun
Ismail Cyril Balogun
Songwriter

Lyrics

They want know Wetin he dey really use I get my God Prayer from my family I no fit loose Me i get the stamina Secure the bag Omo time don dey waste Omo to shun No comon sense he no fit make She like the vibe Then she getting closer o The gbedu sweet He dey bust them mendula Make you no fo It's just the beginning Time wait for nobody No body And if you get somebody with Somebody Make he tell somebody gbi oshe Je Shayo no fit finish for my table And you know Gbedu no go finish for my head No no no And money no fit be my problem Nigga shako di e di e Shayo no fit finish for my table He no fit finish And gbedu no go finish for my Head o He no fit finish o Lo dun to yi Ori lo dun to yi Ewo awon temi pelu glory Awon ti e lon ni story Lo dun to yi Ori lo dun to yi Ewo awon temi pelu glory Awon ti e lon ni story Time wait for nobody No body And if you get somebody with Somebody Make he tell somebody gbi oshe Je Shayo no fit finish for my table And you know Gbedu no go finish for my head No no no And money no fit be my problem Nigga shako di e di e
Writer(s): Ismail Balogun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out